@_onlywonderboy: I go lie for you?😂😂 #_onlywonderboy #fyp

𝗚𝗲𝗻.𝘇✝️𝗢𝗚🥷
𝗚𝗲𝗻.𝘇✝️𝗢𝗚🥷
Open In TikTok:
Region: SE
Thursday 17 April 2025 06:33:12 GMT
139380
19876
277
4726

Music

Download

Comments

sanmicheal1
Micheal smart :
I go just Dey press money like Dodoyo were I be 😹
2025-04-17 06:46:37
254
king_zaxa321
king_zaxa :
Savings wey I tell you say I nor get, you go Suprise to see am for my Opay 😅
2025-04-17 07:04:14
41
saxzi_001
Saxzi :
This babe just they give me hint since😫,Abeg how much for iPhone 6 now!
2025-04-17 06:50:09
33
owoblow81
Tolani :
OG it’s been a while 😂 u too much baba
2025-04-17 19:54:51
0
heisvictor3
V i C T O R.dgaf :
Na kpo money 😭🔥😂
2025-04-17 11:09:16
29
babygirlgold__
Babygirlgold__ :
I no go sleep do am😂 and you will still buy it
2025-04-17 21:51:10
6
ass.goddess73
ASS GODDESS LUXURY 🛍️🥺❤️ :
Big lie😒 una go even take advantage😂😭
2025-04-17 22:08:21
2
_e_mrys
الامين :
I no get money for wig abeg but you see dress, food, creams leave am for me 😂
2025-04-21 10:07:45
1
swizema
OGBEIDE EMMANUEL SWIZEMA :
I go lie for you 😂
2025-04-17 09:42:00
2
simplereecado
Grateful🥹Heartt❤️ :
I don even buy am keep
2025-04-17 11:56:38
3
zhkwwtyyifghj
fly_wit_me :
I want buy 3 right now make una send AZA
2025-04-18 23:10:00
1
chimaobilivinglarge
ŞØĞ-Łǐvïńġ-Ľąřğé🧌🍀💚🇳🇬🇬🇧 :
Real 💔😂😂
2025-04-17 11:11:49
1
anthony_nacho
Nachonolimit👾 :
Na be my matter I day quick buy wig 😭
2025-04-17 09:08:45
1
markson0010
🫀 :
Nothing you wan tell me I go just be her ATM 😂
2025-04-22 11:15:39
1
clemz_angel
Beautiful Angel😇🥵 :
Nah now you start to de speak my language 😂😅
2025-04-17 07:21:55
1
indiralizzy
Your favourite Lizzy 🤍💸 :
Who needs 5 boyfriends 😒
2025-04-18 11:07:53
1
ts7ghost
STANLEY :
Exactly
2025-04-17 06:38:06
0
inno_saint0147
INNO_SAINT :
Since all ur post na this one burst my head and I love am burst my head😂
2025-08-03 18:01:49
0
jackdemon_official
JackDemon :
I need slim baby na my type
2025-04-21 13:46:48
0
ojars_alex
Alexis :
Make I follow comment even though I no go still buy the wig😂😂
2025-06-07 11:38:29
0
joespeedng
joespeedng :
Real matter😂
2025-05-31 06:28:27
0
oracle_dns
Oracle_Dns :
Normally o. But them dey use strategy follow me up. Okay make we dey look who strategize pass.
2025-06-10 05:16:47
0
user_crush4
LËØÑÃRDÖ💌 :
pickup line 💔😹
2025-04-17 06:40:12
0
To see more videos from user @_onlywonderboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About