@whyterada_africa: #viral_video #portharcourt

Whyte Rada Africa
Whyte Rada Africa
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 20 April 2025 18:17:05 GMT
135109
13505
935
659

Music

Download

Comments

chibuzorprinces
Princess Onos [ASA]💝 :
My PH people gather here o💯
2025-04-22 02:14:43
311
asacrypto001
Çhiña Burgér🤏 :
my happiness is am dating an ogoni guy omoh ogoni people Sabi love oooo😎😎😎, dey Don't joke with their woman😫😫😫
2025-04-24 10:41:53
52
ogoniwitch
🎀🌸Vitamin Khay🌸🎀 :
My Dad go dey one corner dey shave 🪒 him beards for outside 😂😁…momsi go dey kitchen, meanwhile stew don Dey down✅ na rice go dey fire that time …see me for corner Dey dance dey for mirror 🪞 dey admire myself…Chai Gods of our Landddddddddddddd😫😫
2025-10-16 23:38:37
29
.bibi270
Bibi🌺 :
But truly the sound too sweet🤣🥰
2025-04-22 17:13:56
26
vicky.2893
꧁༒♛ Vicky ♛༒꧂ :
I remembered when I was still a kid, i mistakenly broke the music plate .. my mom wanted to take my life that day
2025-10-13 01:21:18
23
lady_splendy
LEDISI❤️ :
if Dem no play am for your house dat morning una neighbor go play am
2025-04-21 10:37:23
39
princesskay85
kAY💙🦋 :
Na this song I Dey use know when day don break cause my papa must surely play am 😂😹
2025-04-22 01:19:11
9
lm_clothings
Lmclothings.ng :
PH peeps can relate
2025-04-21 18:34:17
28
blvckybeaue
Blvcky beau.E🌼💛🎶 :
my mum played the song o😂
2025-04-22 00:00:34
5
pea.ce
Pea Ce🌸🥵 :
Rivers state is jxt one in a million 😩🥺. funny hw am not even from there Omo the state na cruise abeg
2025-05-20 21:43:50
20
francisemmanuell01
Francis 🥷 :
Immediately you just pass eleme driver go play this song😂 you go yus know say you don reach village be that😂🥺
2025-04-21 08:27:40
48
cakes_n_surprises_in_ph
Debbie’s Treats :
It was our driver😭 the man no gree person rest😂 I gats learn ogoni by force
2025-04-21 00:43:57
87
miracledaniel458
Mira💕 :
Sunday anthem till now in my family house
2025-04-22 10:17:59
10
magnificent216
Magnificent🍂👣 :
Ogoni pipo best track
2025-04-21 07:33:39
21
khallme_xstar
Batombari :
Proud ogoni babe🥹😭
2025-04-22 13:02:36
5
_little210
_little210 :
My Ogoni neighbor on Saturday morning 😂😂
2025-04-22 19:25:11
5
success_of_ph3
sin ner 👌 :
my mom is from gokana omo I heard word
2025-04-21 21:47:01
12
bigkema
Blessing🌼💜 :
😂😂😂 Ndabari ehhh
2025-04-21 18:16:59
11
priye961
Priye🎀💗🇱🇷🇬🇧 :
I swear, in school that year, ogoni people no go let us rest o
2025-04-22 16:36:13
6
prettykelly147
Pretty ~gurl~ 🤩☺️ :
OGONI to the world 😁🥰
2025-04-22 19:01:42
25
user3266065807451
ahm Angela 💙💙 :
on Sunday morning come our house my father get full album
2025-04-21 20:58:25
13
prospernwizialoo
prospernwizialoo :
especially for bori Market 🤣🤣🤣🤣
2025-04-21 20:00:10
5
big.success09
big success🥀 :
I don’t no is you oh have missed you 😫😫
2025-04-21 21:51:32
11
only1bigrebel
🕳️Big REBEL🕳️ :
Silver bird tv station everywhere Sunday morning 😂😂
2025-04-22 11:14:53
7
queenskitchen7
Royal juicy CHEF🌭🎂🥰 :
Song name biko I love the song so much even if am not from ogoni
2025-04-22 02:56:07
5
To see more videos from user @whyterada_africa, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About