Na English go finally separate 10naira and sandra….10naira biko leave English make em no put you for trouble😂😩
2025-04-20 21:22:02
258
Mhiz AngelJenny Boss :
Na small small dis Sandra go Dey get feelings for dis dwarf ☹️madam Sandra try and give urself some self respect 😒 all dis people no need to Dey talk with u for anything nawaooo 🙁
2025-04-21 04:51:01
19
DTop Escobar backup :
Is like you didn't hear me
I said untimely death won't be your portion🤲🏻😓
2025-07-11 10:31:42
47
Ernest Ezike✅ :
10naira and odumeje don make my Easter Better,dem too dey give me joy 😹😹😊😊😊
2025-04-20 21:21:48
68
dc.realestate.dubai :
I wan use this 10 naira take package celebrity update… 😂😂 packing steady
2025-04-21 04:52:56
26
Kole🥶 :
Kai 😭😂
2025-04-21 07:31:06
17
Ojie jie :
Hmm nah which kind talk so?
2025-04-20 23:15:33
27
MICKEY$-d-husla🇳🇬 :
sandra dey trend for telegram 💔😂
2025-05-02 10:45:14
6
user6260588440629 :
I love Sandra she is very patient 😊
2025-04-21 15:20:19
7
ogaamos⭐ :
hi
2025-04-29 14:18:46
1
frankofone222 :
sandra abeg no be wetin en mean na English cause this one
2025-04-21 09:16:02
9
smart chika :
10naria my man
2025-04-24 18:11:32
1
DEBOYSGUD✅ :
is the last word from 20naira necessary 😳
2025-04-21 14:31:07
2
️ :
Him sef shock when e talk am
2025-06-25 05:22:39
2
Chinonso :
this 10 naira na wereh
2025-05-18 10:30:44
1
Chocolate drop🤎 :
Na once’s Shame catch getlit and AD 😅😅
2025-04-21 06:14:33
4
Cruz savage 🥰🥰 :
Haaaa😹😭
2025-04-21 07:37:31
3
eberex tv :
is it true
2025-04-21 17:55:50
1
Montana the Por :
10 naira to the moon 🚀
2025-04-21 22:55:47
1
Wonda_vibes🫧 :
Shay this guy na native doctor 😂😂
2025-04-21 13:11:39
1
elormnobleqwesiqu :
Ahhhhhh😂
2025-04-21 08:04:07
1
🐐 :
lols 😅
2025-04-21 01:06:27
1
Team Bravo :
We show stars ✨ not speed @sandrabenede @realpelller @teambravo0 #500kviews #fyp #viralll
2026-01-30 13:35:26
0
Wilson Wilfred :
laugh wan kill me 🤣🤣
2025-05-03 21:54:52
0
To see more videos from user @dfwemma8, please go to the Tikwm
homepage.