@justblaq: Because of shape up you don wear me suit #justblaq

Tise
Tise
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 21 April 2025 18:34:14 GMT
1102643
152044
1083
13931

Music

Download

Comments

leeslog0
leeslog0 :
This one wey you dress me like surgeon na 700 I hold o
2025-04-22 11:58:33
6520
the1stlegalman
Legal🩺 :
Barbing don reach 700h?
2025-04-21 19:28:28
4475
randomboydave
🦈 NiyuDave 🦈 :
nah to dey prepare my mind to sweep.floor remain 🤣🤣
2025-04-21 18:47:47
3553
verifiedbosco1
JOHNBOSCO :
Una Dey wear person raincoat for this side?
2025-04-21 18:59:52
1635
clivvor.d
𝐶 𝑙 𝑖 𝑣 𝑣 𝑜 𝑟 𝑑 ❦ :
na 5h dey my pocket oo, Ben Carson
2025-04-23 01:33:41
974
mudibless_
MUDI is ACTIVE 🚀🧑🏾‍💻 :
Omo I enter store the guy one geh on Ac. Con set ring light and camera 🎥. Bring out different type of clipper 😂😂😂… na once I shout Oga na 1500 I get ooo 😂
2025-04-21 23:26:18
502
classic_damilola0
classic_damilola0 :
Sorry but zahide won this trend
2025-04-22 06:37:16
6
youngmoney.t1
Tj Mony :
Shaping na #500 no allow anybody scam you ooo😅😅😅😂
2025-04-22 00:23:18
78
samx3n
Youfoundhim🥇 :
1k* but I won collect my 300
2025-04-22 07:43:47
472
parasocial571
parasocial :
Why Dey wear you suit😭🤣
2025-04-21 19:27:10
486
fwsharkonyt
SHARKonTK :
Dem hit am with better spice ball for the end
2025-05-25 09:47:35
14
sent_james
sent_james :
Every guy knows this feeling 😂
2025-04-21 18:48:33
64
thrype
THRYPE :
Should I continue my clothing brand ?
2025-05-24 14:30:57
1
_yvngdope
_yvngdope :
Na surgery???😂😂😂
2025-05-22 18:46:00
31
divinegodwin786
king✝️ :
ah barbing dey pass 500 before?
2025-04-21 20:15:28
44
oluwadollarz21
💫Oluwa Dollarz🏦🧃 :
my heart go just dey beat gbim gbim😂
2025-04-22 17:48:37
27
onlyonelocal1
THE LOCAL MAN 🥷🏽 :
Nah 100naira we Dey barb for Pluto oo! Things just expensive on earth 🙄
2025-04-22 11:43:00
20
_litesammy
MAIN CHARACTER :
the barber's cape has sleeves,ah!!!😂😂😂
2025-04-22 17:57:16
15
_bimzhy
iambimzhy :
How I feel going to a fancy salon 🤣
2025-04-22 12:36:43
2
seeno.see
H.I.M☮️🕊️ :
Na so dem put ring light for my neck one day oh 😂
2025-04-22 10:05:39
8
tundemichael260
Michael Almond :
You mean $700??😂😂
2025-04-25 09:59:54
1
ifwfinesse
T🅰️MMY :
🤣🤣🤣🤣I’m dead
2025-04-21 18:45:57
6
antonedward00
Antoine Edward :
my own from 1k wey i budget, i paid 5k for just shape and die 🤦🏽‍♂️
2025-04-24 07:36:32
2
11riichkiid11
Kábíyèsí :
From cruise
2025-04-23 15:14:03
1
ola.whales6
Ola Whales 🐳 :
I Dey see Asake somehow
2025-04-24 15:15:16
3
To see more videos from user @justblaq, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About