Many things no really concern me I wan just get money like Davido get pride like Wizkid sabi lie for girls like Burna boy 😔 come rough like portable✌️
2025-04-24 21:30:43
25
موباراک 🥷 :
i for tag kante but na real man🙏💖
2025-04-24 16:10:55
74
majorvic :
I need to low the volume my dad dey drink garri 😂
2025-04-24 17:07:52
2226
Otunba :
I wish I fit tag my papa
2025-04-24 15:57:26
795
LA🪖🩶 :
Nah my oga be this isu si sun always 😂
2025-04-24 20:08:08
440
Momma Allycia :
Ones I see 50m I will first lodge to better hotel enjoy myself buy better phone buy better clothes carry better OS and broke again then start my hustle again nothing Dey this life😢
2025-04-24 18:40:31
209
ABAYA/JALABIA&MORE WEARS N EDE :
Hah I too love garri😂😂
2025-04-24 12:09:56
217
Omoiyatoyinmi309 :
Na my mum be this ooo 😭😭
2025-04-24 21:00:19
127
Adunni💐🤍 :
Nah my Ex be that 😹😹that guy eh I pity the girl wey go born for him 😹😹
2025-04-24 22:45:32
15
murphy communication :
This Alfa need Grammy 😂😂😂
2025-04-24 17:15:02
442
Beckybeaty💕💕 :
everybody just dey tag
2025-04-24 11:18:50
41
Mayorkay 💥💥💥💥 :
He is saving for Cbex 🤣🤣
2025-04-27 08:00:41
18
Normal lifestyle🙂🧃 :
We de avoid EFCC ni 😂✌️
2025-04-24 16:07:59
19
Halee_Damisa :
No be my ex fault, na the condition wey him level man give am be that
2025-04-24 14:19:24
36
Ọ̀rẹ́ Ará Ìlú 🥰 💝 :
Tag Kante and I willl Interpret to French 🇫🇷 for him
2025-04-25 14:16:22
32
OSCAR 🇧🇷 :
Garri yii ni saaa 😂😂😂
2025-06-17 00:58:09
7
Soft𓃵 :
They call them eleribu eyan🥲
2025-05-13 23:07:13
6
maman saobane chapeaux tokpa :
j'ai envie tagué quelqu'un 😂😂
2025-04-24 10:55:14
9
🌴MFO🌳🦅 :
Jabata ati aun nah 5&6
2025-04-24 19:13:59
9
BOLAJI🤎 :
Awaniyen esheyyy 🙂
2025-04-24 16:48:02
8
ŌŁÄMÏŁËKÄŇ✨💫⚡️ :
I too love this alfa 😂😂😂
2025-04-24 15:33:31
9
Mosham Autos :
Don’t scroll down, na tagging full there, I get some people to tag but fear no let me tag them 😂😂😂😂
2025-04-24 15:36:48
11
AYOMIDE 🥂 :
This is what i did when I wan buy my car o 😅 I dey wear good cloth tho but you see that Garri 🤝😹
2025-04-24 19:06:40
14
sirjubril :
true talk sheu
2025-04-24 21:42:01
5
Ladiva💖 :
Garri yii ni sha laishè sheu shagari🤣🤣🤣🤣
2025-04-24 16:23:55
6
To see more videos from user @ganusi_media, please go to the Tikwm
homepage.