@bestcapcutedits01: #amapiano #amapianodance #igbo #igboamaka #capcuttemplate

Best CapCut Edits✨
Best CapCut Edits✨
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 April 2025 15:16:10 GMT
2204227
231780
1748
5060

Music

Download

Comments

sweetcubes44
Sweetcubes44 🍥🍥 :
which one be ijaw una never see Igbo waist dance 🤨🤨🤨
2025-04-26 20:17:35
3745
prettyeri2
Esther🌹💜💞 :
why them add ijaw girl for the edit 😂😂
2025-04-26 21:57:29
1305
certifiedloner44
🖤 :
The last girl na ijaw o 😂❤️
2025-04-26 17:43:41
1984
barikidoris
Stubborn❤️lastborn💜 :
Wetin my video Dey do for Igbo page😩😩😩
2025-04-27 08:03:59
1220
onyipriscy7
Onyi Priscy✨🌻 :
I be Igbo but na ijaw sabi this dance well
2025-04-26 18:22:28
135
slim2245
your village people :
Igbo day lean for where ijaw day na infact in Nigeria ijaw is number one I. Dancing
2025-04-26 21:24:27
128
pretty_pere1
JOY💕 :
The last girl na ijaw girl oo❤️
2025-04-27 05:17:18
104
ye.d.scientist
Tamarapreye 🫦 :
Abeg that girl na Ijaw… no try am attach her to Igbo again!!!
2025-04-27 14:24:11
48
unitedkingdomafrica
UNITED KINGDOM OF AFRICA 🌍 :
Na ijaw girl be the last one make una no dey steal our people
2025-05-01 19:52:21
13
dfw._tammy
𝕋𝕒𝕞𝕒𝕣𝕒💞 :
the last girl is ijaw.
2025-04-27 04:45:49
12
loner0768
💔loner🥀💔 :
Na the yansh part sweet me😩😩
2025-04-26 16:06:09
269
masarati_main
𝙾𝚙𝚎𝚢𝚎𝚖𝚒 & 𝚊𝚗𝚔𝚎 :
The last one no be step ooo na stepper 😂😂😂
2025-04-27 08:22:06
16
_jojoforever
JOJO :
These people saying Ijaw never go Owerri shaa 😂💔
2025-04-27 06:37:12
273
therealjehneefah
ᥫ᭡ 𝓸𝓱,𝔀𝓮𝓵𝓵 :
Na because of that last girl, I never scroll pass😓🧎‍♀️
2025-04-27 17:26:27
42
ornelanouvi
Nela :
Nyansh va finir par me tuer sur cet application 😭❤️
2025-05-01 23:44:17
41
big_zamin002
Stella⭐️ :
That last girl nah ijaw girl abeg una wan claim our sister take😂😂
2025-04-27 12:47:25
9
importwithbdb
Import with Blue D BRAND :
Ijawww dance are lit 🔥🔥🔥the last girl🔥🔥🔥
2025-04-27 08:01:47
13
enifomee
Erika Frankie🎀 :
That last girl is from ijaw not igbo
2025-04-28 15:43:38
5
balance_of_lagos_
OG-BALANCE 🌹 :
This one no b steps o na nyash this one dey tear o 🥺
2025-05-02 22:49:48
5
mgl.goodlife
山.卂.ㄥ.ㄒ.乇.尺 :
The last girl deserve a 100/100 for her steps
2025-04-27 21:00:15
7
234adedeji
Big gbola🥒 :
omo dis babe dey win o☺️☺️
2025-04-28 15:39:18
5
babyfaith001
💋LAVIDA 🤑 :
that last girl na bayesla own ijaw woman ooh🤣😂
2025-04-27 15:41:41
6
daddysdauta
FE Mi❤️ :
❤️the last dance she’s am Ijaw girl oo😂una carry give Igbo just now
2025-04-27 21:17:36
22
super.nova755
Tall ijaw gurl🫧✨❤️ :
No dance step beat ijaw 😂❤️
2025-04-27 11:38:09
16
brownshuga_369
BS🧚🏻 :
Una carry ijaw put for Igbo una well?
2025-04-28 11:26:58
8
To see more videos from user @bestcapcutedits01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About