@afrosounds_villa: DAVIDO AND SHALIPOPI SPOTTED CHILLING BACKSTAGE #afrosoundsvilla

Afrosounds
Afrosounds
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 April 2025 01:14:38 GMT
531938
28219
324
302

Music

Download

Comments

dare.1159
Ask🦹🏽About🦾Me🏂 :
Men Dey one side while the boys dem Dey one side 😂😂
2025-04-28 05:06:38
784
ijeoma.ijeoma2
IJ international ✈️🧜‍♀️🌹 :
chai🥺 Davido life don spoil 🥺see as e dey open mouth sleep dey catch am🥺 even shallipopi don get level pass frogido🥺
2025-04-29 09:02:12
6
dj_sparis
DJ SPARIS 🇳🇬🇿🇦 :
Make una give DAVIDO food, belle don tear
2025-04-28 13:11:44
108
nobita3970
Nobita :
Make we no lie, the Nigeria music industry no de respect davido at all just see how shalli and him team dey one side if na Big wiz all the crowd go gum him no lies 💯😂
2025-04-28 11:13:06
173
fesh.nation3
FRESH NATION :
shallipopi no send davido cause he no say osakpolo no get level
2025-04-28 12:47:01
42
young.boy3375
👿☠️¥⭕️Ung b⭕️ℹ️ :
Who see when Davido open mouth 👄 💯
2025-04-28 08:02:00
151
youuuu9
𝚃𝙾𝚇𝙸𝙲 𝚆𝚄𝚁𝙻𝙳🎭 :
see as shallipopi be like Kodak black there😂😂😂
2025-04-29 10:05:35
12
iam_kayspice
Your toxic ex 😈 :
Osakpolor dey vex for shalli lowkey 😂😂😂.. as e dey go link with wiz and Burna
2025-04-28 12:14:58
42
sexxy.boi
☮️Sexxy Boi🎡🏝 :
Nah only Benin boys da runs am✈️🦸‍♀️
2025-04-28 11:24:41
17
sunday.chima6
Shakiti :
davido dey always mind his business ♥️♥️
2025-04-28 11:40:53
17
blooddy71
Blooddy🦅 :
make una give Davido food ooo shuu
2025-04-29 08:45:03
15
shakur3224
Shakur 😎🦅 :
I just like the way Shalli the carry him brothers along ❤️
2025-04-28 07:02:59
54
jr_seazn
Ritji Jerry :
Davido na senior man normally 💯
2025-04-28 20:57:38
12
g_tattooplug
G_tattoo :
Men dey one side 💯/ boys dey one side..one love
2025-04-28 07:51:30
8
succyfundz2
🏝️ SUCCY⛱️🏖️ :
Frogido will be disgracing his fan hunger don kpi the King werey 😂😂
2025-04-29 15:56:24
6
queen.marry768
mary Gold :
davido don tried he won sleep 🥹
2025-04-28 09:25:10
7
perekuze0
Pere💰❤ :
him just give the children space to do there things
2026-02-22 15:06:53
1
bigdollar14
bigdollar14💜🦅 :
Make una share food give that werey 😂😂😂😂😂😂
2025-04-29 14:00:46
3
young.money5066
young money :
see as shallipopi looks like Wizkid 🦅🦅🦅
2025-06-26 11:12:14
2
s.t.r.a.t.a
່ ‍ ‍ ‍ ‍ ‍‍ ‍ ‍ ‍ ‍ :
See little uzama
2025-04-28 23:59:16
2
steve_n__
Steve_n__ :
Benin boys and pride 😂😂
2025-04-29 20:02:39
2
bigmeller
BIG MELLER🦅 :
This Davido no just get steeze at al 😂
2025-04-28 23:16:50
2
To see more videos from user @afrosounds_villa, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About