if U like de steal $50, make Ur neighbour de do $1000 if dem.no pick Una both
2026-08-31 09:06:23
236
Scotty🇬🇧😴✨ :
$362k ID.me nothing do me lol🙂
2025-05-01 19:04:24
50
XIV :
I hate fraud that is why I go learn how to do wire check
2025-04-30 00:55:19
5450
Sophia Pounders :
Okay good, na $50 I dey collect thank God 😂
2026-09-02 14:55:42
31
ai_dablink🇨🇲🇨🇾🇱🇹 :
Na that $1 million I want bros make them find me 😂
2025-04-30 00:32:21
2269
Jay Harrington :
Thank God na only $5k and below I dey collect oh 😂
2026-09-04 09:21:58
7
Churchill Manno :
So what’s your advice, that we should take it small small no yawa
2026-09-02 17:19:34
11
BTS. :
Thank god my own no pass 5000$ 😂💯 but if the big money come I go still run am
2026-09-01 07:40:09
90
FLOXXY🛐☮️ :
What of EFCC 😂…. Those men nor send if na 5$
2025-04-30 12:31:29
1222
Scott plug 🔌 :
I hate fraud that is why I dey do dating 😤
2025-04-30 08:26:35
802
can.yaman :
I no fear FBI reach the way i fear poverty 🙏
2025-04-30 06:50:51
597
maduabuchi :
FBI no care but efcc care even if na 100$
2025-04-30 12:21:05
501
powertruth0 :
So if u Dey collect 99k dem go ignore you?
2025-04-30 03:07:47
72
IT'S TESTIMONY / STORY TIME :
fraud is very bad, big or small
2025-04-30 07:06:54
169
Apst. Quame Sarkcess :
who can tell me the full meaning of FBI😏
2025-06-19 14:46:05
17
Timi :
You just Dey encourage me more
2025-04-30 01:43:25
242
Arafat_ibn :
So now the limit na $99k
2025-04-30 08:00:54
150
GOVERNMENT :
If you be 30bg fan abeg nor view my story
2025-05-01 08:58:02
7
dcdamicriz :
Aswear if I pick a million dollars Omo feds no fit see me for this Naija ooo 😂
2025-04-30 06:28:30
21
byzor29 :
That's not true. The US Government may spend $100,000 to pursue a $1,000 crime. However, for smaller amounts, you might be able to plea bargain and pay restitution.
2025-04-30 10:31:01
34
Miguel 🐐 :
Thank GOD say I no scam that military man 😂😂
2025-04-30 17:04:41
18
OZO🇬🇪🇸🇦 :
Fbi has arrested someone in Lagos because of 400 dollars
2025-04-30 06:39:48
280
Sam ❤️ :
wahala for pesin wey dey do fraud 🤣😂
2025-04-29 23:20:36
88
Mark Ponce :
One of my mama wan sell house $250k and I Dey plan collet the money, all the money o. Abeg FBI go fine me ??? Na small money so case no go Dey Abi ?
2025-04-30 18:55:33
13
🎱Big Bênz$♨️ :
this $1M na my target
2025-04-30 05:41:54
87
To see more videos from user @mister_chux, please go to the Tikwm
homepage.