In this 5 hours some people go Dey ask questions 😅
2025-05-07 16:36:44
323
chinenyeadolphus7 :
Look for a comfortable chair, come along with your nose mask and glasses, you're good to go🤓 I slept till I dreamt 😂
2025-05-10 02:24:41
198
Goody :
Omo una go just capture person😂
2025-05-07 06:37:11
68
Olamma💰 :
Na everyday I dey see reason I no wan do Nysc
2025-06-17 11:43:35
41
vera :
the most boring activity in camp . SAED o SAED.. SAED oo SAED. there's sumtin dat makes me wanting to be ur friend SAED..na so dem sing am fr ekiti cp
2025-06-09 23:30:21
5
chidinma :
is 5 hours not too much?
2025-05-07 13:54:15
21
Oddyy ❤️ :
The youths obeying the clarion call be this 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-05-09 03:06:57
2
VINCHY ONYE EGO :
I hat*d this thing called SAED ehnnnn .. 😂😂😂the thing too reduce people steeze
2025-05-11 17:56:14
12
Auwal Muhammad Auwal :
77k 😂
2025-05-08 18:00:43
2
Shafa’ah💞🌺🤭 :
God please ooo I no like wahal🤣🤲
2025-05-08 10:22:42
2
Sir.BJ🥰 :
if no come u no go know .only few an relate😁😁😁
2025-05-09 10:34:05
2
Seyyidat balqz Oluwaseun :
d first guy😹😭
2025-05-08 21:51:58
29
Menk🥀 :
The first guy😂😂😩
2025-05-10 07:37:21
2
Tobi Odewale :
The first guy tho 🤣🤣
2025-05-10 16:02:45
4
@banjolodamola :
oh nooo😂😂
2025-05-08 14:29:09
2
♍️~¡KECHUKWU :
Omooo😂😂😂😂
2025-05-07 20:17:03
2
Rapnonsense :
wetin dem dey teach for saeed class
2025-05-09 19:36:26
6
Dora~thy👑🤎 :
very unnecessary and annoying lecture!!!
I started buying lunch for the police lady at my hostel just to let me sleep from 9am - 12pm, sometimes 2pm 🤣.
i only enjoyed the Yoruba lecture just to see the shock on people's faces when I responded in yoruba.
2025-05-18 15:27:07
6
zee_treasury :
Any small thing person go dey see their self online 😒
2025-05-07 19:24:40
7
praise :
The first guy 😂😂
2025-07-12 12:38:36
1
Choice_herbal ❤️ :
Thank God we no dey serve for my course😭😂😂
2025-05-09 07:39:18
2
The Real Queen Esther :
everyday Matthias 😆😅
2025-06-23 18:21:26
1
Muhammad l Fatiu :
No come platoon 10 ooooo😂🥰
2025-05-07 19:04:20
2
chrisnellyvivian :
Omo eh, This Saed class must be very boring 😩...
2025-05-08 17:03:38
2
Mrnoga :
Na the people wey dey come out ask questions after 5 hours dey vex me
2025-05-08 09:39:09
2
To see more videos from user @black_ini, please go to the Tikwm
homepage.