when you do finish, pour #100 own for me inside small glass cup🌹
2025-05-08 12:11:27
2012
AdaOsumenyi_30 :
Zobo wey others dey use only 2 ingredients to make,e reach your turn,U wan put long and prosperity join.😂😂
2025-05-09 00:19:37
969
Pretty Lucifer🤘🏼❤️🩹🫦... :
na zobo abi friend rice 🤣
2025-05-08 16:41:05
273
Anastasia olachi Raymond :
why using hand you don't have hand gloves.
2025-05-08 12:50:35
42
scentandsoul.ng.Portharcourt :
Even if you date aboki? Who go come give you the plastic bottles?😂😂
2025-05-08 09:03:12
280
Anii :
Do you add sugar or flavor?
2025-05-08 12:10:47
13
bright chidibere Sunday :
wait ooh no be tomatoes be that abi na my eyes dey pain me
2025-05-08 16:41:31
90
Sweet igbo boy😍 :
Wash rice add am then put plantain and beans join 🙄
2025-05-10 17:15:34
78
favour 23 :
the ingredients no too much for the zobo 🥰🥰😃😃
2025-05-08 12:07:05
50
Gifted Gift🥹💍🙈👑💊❤️🔥 :
Person say if u like put baking powder😂😂Omo na still 200 😂😂😂😂
2025-05-09 08:16:49
118
Okies❤️❤️ :
then dey put pepper abi na tomato for zobo?
2025-05-10 20:02:39
5
Oma :
Abeg nah tomatoes Abi pepper she just add 😂
2025-05-10 18:10:54
5
️ :
This one pass 300 na😂
2025-05-08 11:35:12
1
Praiseeeee❤️💕 :
U for just add rice ☹️
2025-05-09 16:37:04
2
presh ify 247 :
na jellof rice u de cook?
2025-05-08 17:12:24
13
Flux Signature :
But we funny oo, person post her biz una say make she come teach you the recipe, as as how naa? If you really want her recipe why not send her DM and request to pay for it because that’s her business.
2025-05-09 11:20:59
4
Okafor Adaobi :
long life and prosperity dey Inside??
2025-05-10 08:17:27
2
Meet_Destiny_ :
Wetin go make me buy Zobo pass 200 Naira? All dis ones wen u deh put na over sabi
2025-05-09 01:53:50
1
Daddy boy♥️ :
Zobo get ingredient pass jollof rice 😏
2025-05-09 15:58:16
0
fav-iee👅 :
how much ❤️
2025-07-23 12:54:01
0
poshLina :
Next time blend the water melon , sieve and pour inside your already cooked zobo , taste better
2026-06-27 07:42:52
0
snailsnack in ijebuode :
🥰
2025-09-28 11:48:12
0
Mec_chills parfait001 :
My madam don play Agbor song put this one 😂😂the matter serious @Agasparfait
2026-06-04 15:16:34
0
ûñkñówñ Dollar🧃😘 :
your zobo go over sweet let me follow you because of this zobo💕💯
2025-08-05 09:51:45
1
cynthiaoge3 :
As I see this video I downloaded it so I can make the zobo with your recipe immediately I saw fresh pepper you added I went and delete the video sharp
2025-05-14 15:15:28
0
To see more videos from user @agasparfait, please go to the Tikwm
homepage.