This song made me hate Chioma chukwuka for no reason
2025-05-08 20:45:35
417
HAIRBYCHIBOY :
Chiege Alisigwe thanks for making my childhood memorable ❤️🙏
2025-05-08 23:09:17
1034
O҉G҉ Y҉E҉N҉ :
And that time wey we small we dey see this video very Clare 💯😁
2025-05-09 13:43:17
518
BIG TOM Tv :
no be say the dinta fine self
2025-06-07 00:03:41
145
Adanne :
God I don old for this life 😫
2025-05-08 18:40:07
532
yourfavemodel_ :
Na this movie make me understand the meaning of rejection! Dinta disliked Olanma so much ehh! They for just give Oga Ugomma straight instead of scamming him because of tradition!
2025-05-09 07:07:45
169
IFUNANYA :
I was little when it came out but I supported her and not Ugonma, na that time I know say I no be better person.🥰😂
2025-05-08 22:24:34
356
Jennifer Lopez :
I even pity for her because nor be her fault
2025-05-08 20:26:17
366
Debi ♉️ :
This movie made me cry back then 😭🥺💔I come dey think say nah wetin go happen to me since I be first daughter😂 but my own traditiona come worst ooh as no male Child I'm not to get married🥺
2025-05-08 22:14:24
48
Miracle Andy Efiok :
when Nigeria movies were giving
2025-05-08 19:55:15
230
𝒪𝓃ℴ𝓂ℯ♡♡ :
Olamma you dey go naaaaa
2025-05-10 09:10:23
117
Mimi Classic 🤎✨ :
And i don suppose marry by now ooo😒😂
2025-05-09 10:27:19
46
berry of tiktok :
But this woman voice sweet oo
2025-12-03 10:32:39
9
Raymond obinna eze :
Omo my mum play this song on repeat when I was little
2025-12-20 00:49:24
7
pinky💗 :
jesus is coming soon y'all
2025-05-09 20:17:02
20
♛ 𝓚𝓲𝓷𝓰 𝓑𝓮𝓽𝓽𝔂 ♛🦅💕💋 :
She was treated so bad for no reason 🥹💔
2025-05-09 06:44:21
15
WRISTWATCH VENDOR IN ANAMBRA :
And this video been clear for our eyes oo 😂
2025-05-09 08:31:23
30
favorite :
i always pity her when i see Dita taking her for granted
2025-05-08 21:49:37
43
Elisson :
this song sweet pass davido album 5ive
2025-05-09 20:14:45
27
Imma Nuel :
Is Dinta still a hunter😒?
2025-05-09 04:35:35
86
Chibuike kelvin :
Sweet song ever. Pass devido 😁😁
2025-05-08 06:51:40
39
goodies :
igbo music is the best "
2025-06-08 06:51:06
5
Chinecherem 💓 :
nobi today heartbreak start so I don't know y some people still panic about it this much
2025-05-09 08:38:10
11
To see more videos from user @lyricsmack, please go to the Tikwm
homepage.