when em don tire to sleep for iCloud em go pack go dynamic island ๐๐๐๐๐๐๐๐๐
2025-05-12 07:48:47
139
Iamjustice :
No be house the person wey Dey use the iPhone 16 pro max still Dey sleep?? ๐ค
2025-05-12 20:12:34
37
Q U A D R I :
E don old talk another one
2025-05-11 08:46:40
42
God'spower Chinonso Olisa :
After dem pack out from icloud, dem go rent house inside Apple Store ๐๐๐
2025-05-12 12:03:14
38
โ ๐ โ ๐ ๐ธ ๐ด๐โ๏ธ๐ค :
The person wey build house sef fit buy he iPhone 16promax x3
2025-05-11 00:44:20
22
derek :
16 pro max money no dey build house
2025-05-12 07:54:01
8
jameskarasmichael00112 :
We dey lodge...we no dey build house
2025-05-12 21:50:29
20
Emmy plush๐ณ๐ฌ๐ค๐ :
Make him build finish,I go buy the house๐๐
2025-05-14 08:12:52
9
roskky :
pls I need a serious boyfriend ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
2025-05-23 05:39:40
7
Sexy Sonia๐โค๏ธ :
You go sleep for iCloud ๐๐๐
2025-05-12 20:45:28
7
Stefon Francis :
Make I quick comment before people wey Dey ask do you love God come ๐
2025-05-13 21:17:31
18
alert__money :
I get 16 pro max still get house ๐so leave those your motivation
2025-05-12 10:37:51
10
PrinceAutos :
16 promax money di build house ?๐๐๐
2025-05-10 18:41:31
5
edu_chizenum_friday1 :
So now wey you de advertise phone make we no buy am Abi๐
2026-07-27 15:04:16
0
thegreatmaster :
we dey here
Android users ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2026-07-09 14:28:45
1
Julius :
Bro this is so funny .. i like itโค๏ธโค๏ธ๐
2025-08-10 20:51:45
2
๐ฆ๐ท :
Tell me directly i know say na me u dey talk to ๐
2025-07-13 00:34:50
3
To see more videos from user @des_man21, please go to the Tikwm
homepage.