@official__gehgeh1: No Dey pleased people 🤕 #opueh #fyp #talentedmedia #blackjesus #gehgeh @GehGeh

Geh Geh
Geh Geh
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 11 May 2025 15:08:12 GMT
557131
80029
746
6960

Music

Download

Comments

lolablack74
MidnightDami🥰❤️🍭🍫 :
The best decision I made this year
2025-05-11 16:19:58
489
sayheytotenzi
🌴 Say Hey to Tenzi 🌴 :
I no Dey call people again and true true na wen you get money dem Dey show face Omor I Dey learn a lot from you
2025-05-11 19:05:00
101
joeljoy73
joy :
Oya mark your attendance 😑before you go
2025-06-05 23:10:01
100
dmaria.nwachinemere
Dmaria Nwachinemere❤️💯🇳🇬🌹 :
God go bless you more for saying this you go live long in Jesus name
2025-05-11 18:47:49
56
olucheecakesandpastries
Oluchee_cakes :
i thought as much 🥺 no wonder my phone no dey ring again 😔
2025-05-12 20:58:48
121
__dave8
️ DΛVΞ :
Oops 😥
2025-05-20 07:16:14
7
jheav3n._
𝖏𝖍𝖊𝖆𝖛𝟑𝖓 :
Geh Geh for president 😭
2025-05-11 16:01:52
107
splendour_001
Splendour :
Fact
2025-05-11 15:20:13
13
roland_jnr4
Roland🔞 :
99 good 1 bad go spoil ur 99 good😐 if you like dey impress people na u sabi💯
2025-05-27 20:44:20
6
donjulio156
🪐D҉o҉n҉J҉u҉l҉i҉o҉🔥🚀 :
Fact ✌️
2025-05-20 20:57:51
5
belonirichways3
Mr🕷️Beloni :
Mentor 🤝
2025-05-21 11:42:38
8
call_mhe_jaja
𝕭𝕴𝕲 𝕵𝕬𝕵𝕬🚀🇩🇪👽 :
I swr 😂
2025-05-12 10:22:13
6
iamdrey25
iamdrey :
your new name na wisdom man✋🏽🐐
2025-05-11 19:42:09
8
obamafor4
obamafor :
nice one
2025-05-11 15:29:07
6
irenejosephine321
Irene Josephine :
na our second king Solomon ✌️
2025-05-11 22:15:58
7
prince__white
️ONUEZE 🖤 :
ever since I de listen to get geh i cm de get savings 😔🥺🙏
2025-05-11 16:04:33
10
bigleo1__
𝐿𝐸𝒪𓃶 :
Not talking about greeting 🙂. This talk dey under many things 🧏‍♂️
2025-05-11 20:36:22
7
user_366176830
￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
this man 👌✅
2025-05-11 19:11:46
5
thenewguy008
CJ🚀🎮 :
as I dey watch ur videos I dey learn 🙂
2025-05-11 20:00:03
13
martins_one
Martinez :
Funny enough I tried this thing and trust me I got disappointed…it’s high time we start taking this dude very serious because there’s a whole lot of sense in what he’s saying
2025-05-12 10:46:43
23
junior_f38
Dave 🤍♨️ :
nobody really value you na the truth it's what you offer or add
2025-05-12 09:56:16
17
juwonfundz15
𝓙𝓤𝓦𝓞𝓝 𝓕𝓤𝓝𝓓𝓩💫🪐🚀 :
Geh geh Dey talk Wetin happen to me today 😩😢😢. I swear 😢😢
2025-05-11 20:54:53
10
big_denis
Big Denis :
guys geh geh is always right just pray you don't find out the hard way,,,I never believe for dis life say dem fit replace me for my own........ bro pray you don't learn the hard way
2025-05-12 11:32:42
8
preciouslee200413
Precious Lee🏌️‍♂️ :
GOD will bless you sir you said it all 😞 fr 💔
2025-05-12 07:25:35
11
To see more videos from user @official__gehgeh1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About