@dancegooddess1: My big sis no Dey carry last@Kim🦋🦋 #goviral #dancer #fyp #eldersisterlove @FER_NAN_DO 😇😇

Dancegoddess 💃🥹
Dancegoddess 💃🥹
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 May 2025 17:49:14 GMT
1940256
217257
940
1190

Music

Download

Comments

ramzy5554
Ramat :
if no be baggy Jean wey I no get, wetin be this dance wey I no fit dance 😭
2025-05-15 12:04:35
1200
holardimeji08
Makanaki ♉️❤️😈 :
That yr sis no Dey look 👀 camera 📸 ooo
2025-05-14 19:25:14
785
ajibuwamiracle
Olakunle :
Na another thing I dey look🥲😞
2025-05-14 19:23:00
151
cutz_byloverboi
Lover Boi 💈☘️ :
See eye 😂 🔥❤‍🩹
2025-05-14 19:14:03
17
oomawunmii29
OMO🤍 :
If nor be my leg wey no reach ground waytin be this dance wey I nor fit danceeee😆😂
2025-05-15 21:41:34
36
onlyonebigwealthy
We💐a🌹L🦋thy :
Some of the comment are uncalled for
2025-05-15 16:50:42
86
prettypatogala
user8596003625781 :
if no be baggy jean way i no get wetin dy this dance way i no sabi🤣🤣🤣
2025-06-21 14:19:20
13
afromhmu2kf
Mercy :
I watch it more than 100 times
2025-05-19 18:52:57
5
user93722431354444
chi bby :
may we never lack data to watch your videos in Jesus name Amen 🙏
2025-06-27 12:06:53
10
moohs_cars
Lexautomobile :
A good dancer must know how to dance on heel can you? 😏🫴🏻
2025-05-15 10:41:01
31
casted.b
Çäštëd.B 🎧🎭 :
Fine girl look here na here camera Dey 😂😂😂
2025-05-16 19:55:37
9
mooredc3
D A R A :
Una Dey allow me remember SBH 😹
2025-05-14 19:59:03
9
onyinyechi1765
Ñåø mi 🦋💜 :
all this one's don win plenty birthday dance back in the day 😂
2025-05-20 22:18:03
5
user2097227166181
user2097227166181 :
aje you guys try
2025-06-03 22:02:09
5
chinenye.special
Chinenye special :
All of una wea drop hate comments dey mad
2025-05-17 09:41:02
6
richkidd020
RICHKID 🗿 :
See how that one serious 😂
2025-05-14 18:30:35
30
heyitsvee41
♡Vic♡ :
I really love the energy🥰🥰
2025-05-14 20:24:48
16
jideshuga_
Ajideshuga_ :
I no fit do am😭🤲😭😭😂😂
2025-05-15 05:13:52
7
temmyempire66
Clothvendorin ogba/ikeja/agege :
Make I go buy baggy first I will come back to d comment section
2025-05-15 17:11:19
11
nwekechichi
CHIAMAKA 🌞♥️♥️♥️ :
please what is the name of this song
2025-05-15 09:33:38
6
ikeola3567
💎🦋Daisy🦋🧊 :
y did u alway touch that wall😂
2025-05-15 13:20:12
5
og_12048
OG Classy :
nice one 👍 make me go learn how to dance dis one sweet me 🥰
2025-05-21 08:23:44
4
pretty.love0806
Pretty love ❤️ :
E for energy
2025-06-03 07:02:32
3
opeyemi5641
@opeyemi :
wow you both try o🥰🥰😂
2025-06-25 14:12:16
3
swankydc4
DC 🥶 :
slim girls just gather energy like eeeh😂😂🎉
2025-06-04 21:17:28
3
To see more videos from user @dancegooddess1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About