God abeg no forget us wey never do hookup to live luxurious life
2025-05-16 07:24:36
496
Je🌺nny🥰 ba🥹by❤🩹 :
I want to go viral guys😒
2025-05-15 23:25:01
26
Amara 🌸 :
God Abeg no forget us wey no dey tie man 😭
2025-05-15 20:26:38
216
Arike💐🎀💐 :
Amen 🙏😭 coz it’s not easy out there 🙏
2025-05-15 07:51:28
215
prettylolly🥰🙈 :
make he no forget us wey no dey scam different man's 😭😭🥹just to meet up with our needs😭😭
2025-05-16 06:30:25
69
Godspower lord🎉🇨🇦💚 :
Watin you be wan use juju do as a girl
2025-05-15 09:52:01
17
🅾️Nℹ️Yℹ️DE 🔱N🅰️Tℹ️👁🗨N 🦋 :
God abeg no forget us oo
2025-06-28 19:10:30
3
️ :
Dear God.....
Abeg no forget us wey no fo juju 🥹🙏
2025-06-22 14:39:43
4
Annie~ Is~ Fyn ~Asf😩🤭💐 :
tittle of this song pls🥺🤲
2025-05-15 17:01:23
9
𝑴𝒂𝒋𝒆𝒔𝒕𝒚 𝑫𝒆 𝑻𝒉𝒖𝒈 :
What of those who do juju 😂
2025-05-15 12:54:04
17
HORDEX🥷🥀☦️ :
Them nearly lock me yesterday nah God save me (OLA IFA)🙏🌴
2025-05-16 02:49:37
15
This User is banned 🚫 :
Imagine ppl reposting this but they actually did 😂
2025-05-15 18:22:10
12
Small jerry :
Motivation gan tin pagan wahala ni kon koo
2025-05-16 11:41:27
4
candyposhsexy :
Mentor ❤️🩹🫂🥹
2025-06-28 20:01:44
0
Avaa💜🌺 :
Make him no forget us wey dey use juju bomb too nah 😂
2025-05-15 14:29:10
5
IDA💙 :
I hold my God tight 😎
2025-05-21 19:38:14
3
CEO MEDIC RUKKY🥰💕❤️ :
God Abeg oo😫😭🙏
2025-05-15 07:28:10
18
🥰💥may✨ 6th ✨🥰 :
God abeg ooo
I can't wait to spoil my mom with all what she wants
2025-05-16 00:46:11
6
Gold05 :
God abeg no forget us na only you we get🙏🙏😩🙏🙏❤️😩🙏🙏
2025-05-16 11:50:59
6
. :
Amen🙏make God no forget us wey no lock man
2025-05-19 09:56:31
2
Not special 🥹🥀 :
God nor forget us🤭🙏🏼
2025-06-29 09:43:57
2
THE IKORODU TAILOR 👗🛍️🧵🤎✂️ :
God please🙏GOD I really want to be big to a level where I will charge my worth without thinking twice,client that won’t price me low,fortune connection,let me and my brand attract good people,that one relationship that will be the latter to my success,connection,wealthy,fortunate life partner 🤲 YA ALLAH please 🙏 🤲
2025-05-17 16:07:55
2
Alice||De||Creator🎀🌺 :
God abeggg😫😫😫🙏
2025-06-29 03:47:03
1
REX~LONER 🖤⚡🔥 :
Amennnnn in Jesus name 🤲🙏
2025-05-15 11:58:38
8
Thatgirllizzyyy💗🦋💎 :
Amen 🙏 ooooo
2025-06-23 10:31:52
2
To see more videos from user @mickiwhite4, please go to the Tikwm
homepage.