Bro to bro
This lady want the best for you. A lady is advising you to start a business #wise up bro
2025-05-19 19:17:38
233
TEMMYDAVID☀️🌙 :
You dey give her 2m weekly? Naw una dey make all this girl’s see us as if we no get future 😢
2025-05-20 06:00:45
277
PUriTy❤️❤️ :
If you’re watching this on Tuesday please can we be friends 🙏
2025-05-20 04:44:12
322
destinysure❤️ :
the girl nah enemy of progress
2025-05-19 12:25:11
361
Chizzy :
see small boy wey you dey follow 😂
2025-05-21 16:52:34
44
EBUBEDIKE AUTOS 🚘 :
So baba who u want leave girl wey u de give 2M weekly for ???guy na Una no let relationship reach us
2025-05-19 20:50:31
95
Anslem-001 :
Una even dress like couples cme sef 😂💔
2025-05-19 13:57:50
103
pretty 💕💦banks 💦🌺B🧃💘 :
make this guy just accept this girl use do money so him go stand on his feet 🐾 back na 😂😭😂
2025-05-19 22:16:27
34
DESTINY 🥷🏿🙂↔️ :
Single people shout power 😹😹
2025-05-20 08:50:36
40
peace 23 :
Omoooh 😭,, imagine loosing these kind of a lady , aswear she’s a woman of great virtue ❤️❤️
2025-05-29 07:20:49
25
favorr.B :
Give me the guy he fine 😂😂Wetin una Dey talk no concern
2025-05-20 06:36:19
38
DAREX OTF 🩸 :
This girl no go see boyfriend in Jesus name 🖕💔🙏 which kind girlfriend be this, you see guy wey day collect money and you still get mind day call EFCC ajeh one of them day fuck her because how did she get the link to EFCC 😩💔🔫
2025-05-20 07:42:04
25
Ijebu Ode Photographer :
Carry your girl oooo, who go dey give her 2m 😂
2025-05-30 05:58:55
37
Mammiekattie :
If the guy accept that girl e no go make am for life
2025-05-19 19:05:07
44
DcBash_Olowo :
The guy is right. Because when government arrest you, dem go tell you everything about who set you up
2025-05-28 01:51:57
10
DON🏄♂️ :
If you accept her back bro, your life don spoil be that 🤨😹
2025-05-19 18:35:43
24
@naijaface2225 :
dis guy get good mind aswear if na me I for don use D girl tee tee
2025-06-06 13:36:21
7
@Edrice :
The problem is that the both of them are still on uniform 😂💔
2025-05-22 07:52:49
8
𝕰𝖝𝖕𝖊𝖓𝖘𝖎𝖛𝖊 𝖈𝖆𝖓𝖉𝖞 :
I be girl but waiting the girl do no go at alll
2025-05-19 13:47:01
19
Big Jane🌴🌴 :
we are proud of you my love 🥰🥰🥰
2025-05-19 11:48:14
14
Adenilton Rampinelli :
if na me be this guy I go accept am back but I go use am 💯👌
2025-05-19 22:07:08
28
Tundun kekere 2 :
You spoil your bf life and you think he will allow you into his life back never if you’re my brother don’t accept her ooo
2025-05-19 15:36:18
16
༆❦𝐊𝐁 ✰𝒫𝒽ℴ𝓉ℴℊ𝓇𝒶𝓅𝒽🥺📸 :
Omoh the girl just dey vex me 😭😹
2025-05-19 16:47:31
10
efficiency $ :
this guy should claim down the lady is actually a good girl
2025-05-20 13:10:57
12
To see more videos from user @jesse_green0, please go to the Tikwm
homepage.