So as nwa boy, you are not permitted to buy new clothes??
2025-05-21 06:17:58
1111
DON_BRIGHT_LUXURY 🔥 🔌 :
During my time both madam and Oga love me die 😂😂😂me just dy like they pikin 😂 sometimes sef madam the defend me 😂
2025-05-20 20:18:44
779
Talent :
See as he dictate the fault immediately 😂😂
2025-05-22 13:22:53
339
Bekee🥀 :
My aunty and her husband na better people ajeh..
Their boys are free to buy clothes, perfume and shoes with their savings.
2025-05-21 12:25:20
136
GREAT VISION :
when I was serving my master in 2015 my feeding money was 100 naira 50 naira in the morning and 50 naira in the afternoon
2025-05-20 15:47:05
67
EZEKING🇳🇬🇪🇺☠️ :
😂😂😂 some people won’t understand
2025-05-20 21:28:13
137
UGO🐝 VIDA :
me na 200 my oga dey give us as of then thank God for yahoo sha
2025-05-20 22:25:01
143
CHRISTIAN🇨🇳🇨🇳 :
I really suffer for this life ooooo😭😭😭😭😭 this is what I pass through for good 5year
I swear is not easy journey 😭😭😭😭😭
2025-05-20 22:54:21
42
UChenna Egwuatu :
some people will not understand,mine was 10 years and 8 months 😭😭
2025-05-22 16:41:26
15
afunwa_elotanna001 :
No be content be this oo, na reality we person face 😂😂😂
2025-05-25 08:24:40
12
𝓟𝓻𝓸𝓶𝓲𝓼𝓮🧸 :
In 2022 when I was learning machanic na 150 my oga Dey give me for food Oyigbo .port harcourt
2025-06-14 18:32:58
0
FRANKLIN_001 :
MORE GRÂCE TO ALL THE UMU BOI ✌️
2025-05-20 20:35:14
78
Dj fresh :
tell her ooo
before she think say nah you buy am
2025-05-20 21:50:14
52
Emmy :
chi boy knows oga sidechik😂😂😂
2025-05-28 06:02:09
31
Prof.Dr.Hans Christos :
My feeding money that year na 500 Naira for 37hr
2025-05-21 08:03:27
17
prince emerie :
If you have not been there before you will not understand, who no go no know 💯
2025-05-21 09:41:04
17
che che :
i still remember my time, madam give me 200 for the day , morning (100) and afternoon (100), thank God i survive it, I'm married now with 2 kids
2025-06-11 19:59:24
10
OSQUARE BMB :
only we wey attend that school will understand the matter 🥰😂😂😂
2025-05-20 16:12:42
10
𝙼𝙰𝙲_𝚅𝙰𝙻𝙴𝙽𝚃𝙸𝙽𝙾™ :
U no go understand if u no do nwa boyi... Thank God for life shaa
2025-05-21 17:16:36
9
mercy4p3 :
I no understand
2025-05-20 19:30:20
8
vidickmoto :
we wey serve years and no settlement, God will in his own way😔😔
2025-05-29 19:46:41
6
emmy gush👾❤️🩹 :
Mine was the year 2013 and 2014 nah 250 be daily food money , with all the cement dust person go inhale . I thank God for life sha
2025-05-21 22:45:16
6
pro clear venture :
boyi boyi no de easy only God will us this my 6 year
2025-06-01 17:54:51
5
Mandela🦅🇨🇳 :
for all of us that have alot to say but decided to keep quiet may God answer our prayers 🙏
😭😭😭
2025-05-20 22:01:20
5
Scar Face 😈😈😈😈 :
Na so so plain white polo I de wear so that my boss no go know when I buy another one. Even to buy boxers na wahala. And na clothes we de sell o. We are only permitted to take new clothes every New Year. Either 2 polo and 1 jean or 2 jeans. To serve no easy
2025-05-28 11:53:09
5
Wisdom George :
who understand what happened here correctly
2025-06-28 23:55:43
4
YØÙÑG BØSS :
omo I am still in my oga place ooo baba God please run am for me morning food we no de see am na until madam call you na that time you go chop
2025-05-29 13:30:58
4
💀💯 CHUKWU MA OBIM ✌🏼❣️ :
oya chi boy come and welcome ur new follower 😂
2025-05-24 15:04:03
4
Uzo electric :
e dey happen for real life oo
2025-05-28 12:37:51
3
Asaba supplements depot :
nwa boi and nwa maid
14 years life experience 👌
my God is alive.
2025-05-25 13:09:34
3
SUCCEEDER🚀🚀 :
only legends can relate 🤣
2025-05-21 09:12:30
3
9livesTv🇳🇬 :
Chai memories
2025-05-20 21:05:54
3
JAN 10th :
in 2021 my oga was giving me 600
2025-06-09 15:18:43
3
azahcomm1 :
i will tell my stories later i was chased out for buying palms and i didn’t use phone for 1 year
2025-06-21 09:01:40
2
King Elcarim :
umu nwanyi
2025-06-18 05:49:52
2
Chadi Henry :
oga go dey para madam go put fuel join oga go come spark😭😭😭
those days
2025-05-29 09:24:03
2
CHUKWUBUIKEM 🤍🩸🛠️💰 :
madams dey always carry this matter for Head ..if Dem no light one madam now others no go learn 😓
2025-06-29 17:50:59
2
kizzy :
oga de give me 500 for weekend food 🤣 mehn i see waka shege
2025-05-21 07:42:26
2
John tendon 2 :
am facing a lot here my people
2025-06-07 00:34:05
2
FIRST BORN ⚡ :
MY OWN I EAT GOOD FOOD THEY BUY ME GOOD AND ENOUGH CLOTHES THEY TAKE ME TO SHOPRITE EVERY SUNDAY I HAVE MY OWN ROOM MY OWN TELEVISION 📺 BUT THEY NEVER GIVE ME PEACE OF MIND I REGRET GOING TO LAGOS 😌
2025-06-06 02:39:51
2
Ernest :
Thank God for the kind of oga and madam I get then oooo 💯✅
2025-07-07 19:43:14
2
Chibuzo Okegbe :
Una no Dey stay for shop na only inside car 😂
2025-07-03 12:17:35
2
🏖️ :
who no do boy no fit relate 😁, all this madam eh
2025-05-21 00:11:22
2
ka_chí 🪶🦅 :
Ah this video reminds me of my madam that year for kano. I go buy cloth come dey look for way to make am look old all because of this woman and the funny part be say my oga no dey even send weytin I put on but my madam na another case. 😂🤣
2025-05-20 18:02:23
2
Che Survive :
dis guy must have served more dan 5yrs
2025-08-02 20:07:21
2
Akachukwu 💕 :
May God bless my boss 💕
2025-07-06 01:11:36
1
DAN :
Chaiii
Main market don show me shege then🥹
2025-05-21 03:52:50
1
Dream big 001 :
I followed you because I am still serving, I still have 4 years to stay making it 8 years
2025-07-06 16:58:00
1
kingsleywinks :
As a former nwa boy I can relate lol
2025-05-21 06:52:13
1
To see more videos from user @lordbrain__, please go to the Tikwm
homepage.