@hazy_kingin: @MOYO🦍 see steps 😂 #fyp #relatable

ᴀᴅᴇʏᴇᴍɪ 🤴🏾💚
ᴀᴅᴇʏᴇᴍɪ 🤴🏾💚
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 22 May 2025 15:06:33 GMT
127547
27731
135
5332

Music

Download

Comments

_moyosoluwa_
MOYO🦍🦍 :
Y’all he made me post my first vid under this sound 😭❤️
2025-05-22 15:10:48
617
mickey_51
️ :
Koni easy fun everybody yesssssssssss!!
2025-05-22 15:15:44
53
laryo_mhi
BINTU KEWULERE :
Omo baba olowo 0:50
2025-08-11 10:45:39
0
lemon_ayf
Lemon Oní Jersey :
You mean 13.25m right ?
2025-05-24 16:50:34
25
ogheneovie23
Ovie💕 :
Na the exact amount wey Dey my account be this 😭Make una join hand help the poor
2025-05-22 15:48:40
44
prettymani40
🫧M….🦦 :
Omo naso 70k remain 3500 😭😹 I. see my aza balance I wept 😩😭
2025-05-22 19:03:04
16
dewunmi130
️ :
So Moyo don Dey transfer this thing to you too🤧😹
2025-05-22 22:57:23
17
ayomidebaby758
__Boluwatife__✨💕 :
Me I still get like 1050 naira 🥺pride just full my body anyhow Ko easy 😩😹😹
2025-05-24 19:19:20
2
daniellowkey12
daniellowkey12 :
You still try bro,na 0.00 naira
2025-08-09 19:25:17
0
nazyazee
HeyFazeeFemme 🤎✨ :
“You only live once” na so money take remain 6.00 naira 😪
2025-05-23 22:56:06
4
iam_here46
Angel 🎀💕 :
Story of my life
2025-05-24 08:09:32
5
arikky14
〰️🏆SCO🅿️I🅾️😢💔🤦‍♀️♏️ :
Na you I just Dey see every every minute❤️😂
2025-07-18 01:34:50
1
hiscyprain
ᴄʏᴘʀᴀɪɴ🪫☆🔋 :
Kobo no get value for Nigeria but All this banks still Dey show all those things 😒
2025-05-25 07:33:56
3
pelly619
pelly619 :
i talk am seh everybody go mad join moyo and he mento 😡😂
2025-05-28 16:27:15
2
big_pen1
FrANciS OdiNaKa 🤖🚀 :
who else is just watching now 😅
2025-05-23 19:14:36
2
big_whiz23
Thug_Boy 🧒🏾🔫🫩 :
Na so all my friends day take they tell 😂😂😂 till I’m finally broke now 😭😭😭
2025-07-05 16:10:21
1
kimblessing337
Kim Blessing 💐💜 :
Na the exact money wey Dey my account be dis🥺 boys and girls please help me🥺💔😭😭😭😂😂
2025-05-23 19:36:48
1
olamilekan5155
ØŁΛ 🔥💯⚡ :
My own like radio fm 38.5 😭😪
2025-05-23 04:21:58
3
nanaaeeshah2
Aisha💜🦅 :
Moyo don influence Adeyemi too😂
2025-05-30 11:07:21
1
chukwu_som6
Stëff_ãnīê♻️🇳🇬🇫🇷 :
Leave this sound for bro😂❤️Steps dey cry😹😹❤️
2025-05-24 08:28:44
1
ilama__jnr
Unknown 🔂 :
😂😂na so my own reach 12.45
2025-05-22 15:14:15
1
l_for_ladeeee._
Rvqvvbvh🖤🧕🏻 :
Oh please this can’t happen 😭😞,now it’s Deyemi’s turn😹😞
2025-05-22 16:12:08
1
lonerboi812
️ :
Nah Now I con dey Understand Life 😩 Make God gimme another chance I no go misuse am God Abeg 🥲🥹🙏
2025-07-19 20:24:51
0
modamogo
🎀HER💅TAMI 🎀 :
if another money enter I no go try am again 😭😩😹
2025-08-15 12:37:16
0
mr_ahmaad
lawal ahmaad :
i been think say na radio station
2025-07-16 05:42:08
0
To see more videos from user @hazy_kingin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About