@dbliss865:

D’BLISS
D’BLISS
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 May 2025 08:46:07 GMT
64050
5375
130
1175

Music

Download

Comments

realnerolowkey
"     ️" :
Omo Na my babe tells me pass i don buy wigs tire bro
2025-06-07 15:00:46
2
lordmili101
LORD MILI :
My babe tell me say how i take Dey treat her like queen wey I no go gree her rest. The guys wey she see as replacement no Dey do shit but I realized she did not realized they did not do sh!t cuz I was actually footing there bills. Now make I give them chance see how e wan be, as we speak she no get airtime no data. 🤦
2025-06-12 21:05:04
0
zaddy._.amor_0
zaddy amor :
I just tried o 😳
2025-06-30 06:29:01
0
olivero33
OLIVIA❤️🌺 :
Make una nor vex for me 😒
2025-05-25 09:21:46
15
second_son390
Vincent :
Na so one bill me 15k or 20k for her hair then I tell her say ending of this month or next month I go update her omo the girl come the tell me say nah because of 15k wey she day ask me I Dey tell her ending of the month omo the thing mad me lol 😂 💔
2025-07-19 12:58:27
1
sliverspoontv
Sliverspoontv :
Go meet the boy naw😅😅
2025-05-26 02:28:07
5
preciousmurphy315
Eat with samama 😘 :
This matter na true 😂😂😂 ee happen of of my ex friend I give her to my friend every day complain she say de guy nor dey spend lavishly for her she say she don date who get Bentley till now no improvements for her body 😂😂😂
2025-07-02 14:58:30
0
buike372
Buike5⭐️✨ :
I pray make my ex Build house before December ooo😂😂😂😂
2025-05-25 11:39:09
0
bigwhales_
LONER :
Na liability dey worry them
2025-07-02 23:55:49
0
1800wizzy01
1800wizzy01 :
Thank you, 😂my ex tell me
2025-06-23 05:54:10
0
investor7929
Investors 🇩🇪 Bleeze :
Na so one start to the talk to me yesterday, I just lol.
2025-07-06 07:49:07
0
soft_money_003
$Ø₣₮_₥Ø₦ɆɎ🤑🪙 :
you too much bro them dey find luxury lifestyle mk ogun kpai dem 😡
2025-06-25 08:58:33
0
ekeamaye.stephani
Ekeamaye Stephanie :
Abeg nor vex I won come back na per group pressure I done change ooo but u go still by me d born straight ooo🥺🥺
2025-05-25 11:31:39
2
onlyoneericbtc1
Big Eric :
the girl father 😂
2025-06-28 11:57:14
0
berrywire001
AIMUAMWOSA 🫵 :
Fact🎯
2025-07-09 10:55:59
0
dking739
DKing👑 :
This can’t Apple in Nigeria 😂
2025-07-11 17:06:24
0
iziblaq2
Black🦅💐🎧 :
Nothing nothing my bro 😂😂🥲🥲
2025-06-20 21:52:46
0
small.marro
small marro :
Yes that sure bro thank you so much
2025-07-07 00:31:03
0
otega464
Oluwa land of dollars 🦇😈 :
I don follow you my bro 💯
2025-06-23 16:51:39
0
bigchris549
bigchris549 👁️ :
Real matters oo 😹
2025-05-28 13:20:03
0
smliecollection8
smliecollection8 :
I will never compare my charger with someone else's If my charger can't afford what i want i will go and get a job not another charger 💯✌️
2025-06-25 08:15:32
0
teebank1
Nickie da Barbie :
Guys He sent me this 😂😭
2025-06-29 19:06:52
1
successfullastbornofpng
Successful...Last Born of PNG :
Help me ask them 😂
2025-06-22 21:16:34
0
evil.lord1
EVil.lord1 :
Omo Na my babe tells me pass
2025-06-07 06:24:41
0
realjago24
🍃 REAL JAGO🍃 :
Sharp
2025-07-24 06:06:35
0
To see more videos from user @dbliss865, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About