@__.dennis: 😂😂this no be meme o

𝓓𝓮𝓮🦅
𝓓𝓮𝓮🦅
Open In TikTok:
Region: SL
Sunday 25 May 2025 17:45:05 GMT
744680
114688
820
32882

Music

Download

Comments

favourite_peson
Favy 🌹 :
nah only God know how many we don comot even as we no dey the same house 😅😅
2025-05-26 08:28:42
1736
vanny_skitchen
Sexy chef🙂‍↔️ :
Real😂the werey go say na my fault
2025-05-26 07:06:44
1046
goodnessnech
Ankara wears and wigs in aba :
Pull and pray 🙏
2025-05-26 09:20:09
181
peter_a_a_komba
Peter A A Komba :
We know😭😂
2025-05-25 20:42:16
606
sugarklassic5
sugarklassic5 :
nah so I take born 5 children and be just 21years old oh😭
2025-05-26 09:08:55
292
rita_aloysious
Řĩ~Řĩ🎀🧚‍♂️ :
Unrelated but In as much as I want forever can’t we just be girlfriend and boyfriend like getting married might be a bit boring 😩
2025-05-26 08:59:53
326
angelthriftwardrobe0
Angel thrift wardrobe :
Omo we da stay together o 🥺 and na every month I da find period 😂😂😂
2025-05-26 17:12:37
35
starbbe5
His wife ❤️💍🔒 :
Na so u sabi serious R miss u fos wy R see u 😂😂
2025-08-22 15:49:53
0
lovedi04
Divine :
make una find one relationship put me make i dey say my babe too 😭😭
2025-05-26 10:00:40
212
daveswife4
Dave’s wife❤️‍🔥 :
How m dey repost this without reposting?😭
2025-05-25 22:26:03
125
herauraacessories
Her Aura|FASHION ACCESSORIES :
Naso I take born 4 at 22
2025-05-26 13:33:51
23
arab_quin
Futurehenrietta🥺💞 :
na 12 rounds we go yesterday omo😩
2025-05-27 13:41:11
9
user5978568366253
Gina 🥰😊 :
Relationship for don even end if we be d stay together 🤣
2025-05-26 11:42:08
13
0gho_sa
@Båby:-*T🖤 :
Guy wey tell me say he never ready for relationship repost keh😭😂😂 believe guys at your own risk😂😂
2025-05-26 18:18:27
11
tha_cute_glamour
Glamour ✨ :
Reposting because of his glasses 😹😹😹
2025-05-27 16:59:04
8
so_ft506
Soft_Love 💕 :
I swear 🤣🤣😂 children for don be water now 😂😂
2025-05-26 08:30:38
42
cheekaah
CheeKaah :
I for don born 8😭😭😭😭
2025-05-26 12:38:04
8
ngozibaeby0
Ngozibaeby🦋🌺 :
Na so I take born 6 girls 😭
2025-05-26 14:25:38
9
bigbaby633
Joseph &mum🥺🫂❤️ :
My brother gf repost keer 😂😂😂no problem
2025-05-26 18:44:23
65
derazzydahmansion
DERAZZY🎱🤍001 :
I Dey plan give my own belle now cause she too sweet
2025-05-26 19:08:49
0
babej670
Jay💕 :
😭😂Woii
2025-05-26 16:18:50
0
nonyelum91
Asa Di Ora Nma🌺🌹😌😍 :
We Dey the same house 😩😩but my man Dey undercover like sidekick 😂😂😂him no wan take chances till we walk down the aisle 😍😂
2025-05-26 07:21:04
8
ehmerjay
Ehmerjay🧙🏿‍♀️ :
1,200🙂‍↕️
2025-05-26 12:13:32
26
aries_angel__
:Ariesangel♡ :
And them go use only 6 months each other 😭😹😹
2025-05-26 11:42:51
15
To see more videos from user @__.dennis, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About