I pretend to be broke, always complaining nai my friends Dey avoid me! Some Dey even laugh for corner say this guy don wreck 🤣 nah once booom I buy one stuff wey cost huge money, them begin vex say so all this while you Dey pretend 😅😅😅😅 be careful with friends o
2025-05-26 15:19:17
250
I 💐am💐pretty♌ :
I'm so pretty guys🥰😳😭
2025-08-24 18:16:13
0
The man :
So many languages in Nigeria but GEHGEH chose to speak truth
2025-05-26 13:14:25
403
VFM :
e get am before e no get am again no go be our portion 🙏
2025-05-26 14:27:18
2687
davidprecious94 :
I swear mama day cover shame all thanks to my mum💪
2025-05-26 13:25:14
741
emmy jazkid :
Drop Aza if 20k not to small
2025-05-26 14:52:41
62
Êㆬㆬㆩ :
There’s joy in pretending to be broke 🙂↔️.
2025-05-26 13:32:40
3076
EBOY KIMET$U :
I already broke so I get nothing to fear
2025-08-23 19:58:35
0
️ :
even if the video nah 24 hours I go still watch am 😂😌
2025-05-26 18:41:52
853
BABAJAE 🦅 :
If giver don broke, na receiver dey laugh am pass. Be wise. 🫵🏽
2025-05-26 15:05:23
284
🧨💈𝕡𝕖𝕣𝕞𝕫𝕪☯️🦅 :
Once I go BrØkË anger issues don start 😂😂😂😹😹
2025-05-26 14:07:24
138
𝐀𝐁𝐈𝐎𝐃𝐔𝐍🦍 :
Financial dynamite 🎤🔥♥️
2025-05-26 13:50:46
789
Tezison 🇧🇪🇧🇪🇧🇪🇧🇪 :
Abeg Brokeness no be blessing but e go make you make smarter decisions when the next fundz enter
2025-05-26 13:41:26
258
BigPillowfx🙂↔️ :
I don dey fear your advice ooh 😹😹
2025-05-26 13:53:17
193
Wîs döm :
Make I no lie, I Dey learn a lot from Gehgeh I swear 💯📌
2025-05-26 15:02:36
206
Joebillions77 :
drop aza if 30k is not too small
2025-05-26 19:43:44
24
PROZY :
is not a blessing, I was broke for two days I nearly died😂
2025-05-26 16:48:37
36
charity4nails 💅 :
My own was I pretend to be broke, so I told my friends I have a shop now, the laugh at me and say na panco shop I go rent, imagine the level the place me, is well, me self I told yes na paco shop I go rent to please their mind, since then I dy avoid them,
2025-05-26 15:23:15
18
GREAT MAN :
POV: Experience is the best teacher
2025-05-26 16:04:05
10
⃟ :
Gehgeh you know say data too cost Abeg make your classes nor to long 😔😹
2025-05-26 19:01:04
32
JER⚡️ :
geh geh I not fit follow this your advice o😌
2025-05-26 13:05:36
156
Scoobwall93💯 :
You people should come O ,financial general is talking 🗣️🗣️
2025-05-26 13:06:00
121
Black._Beauty._ :
The joy that comes when you finally get huge money again after being broke for a long time 🙂
2025-05-26 14:40:20
82
ÒŁÀ🧑🎄 :
what am going through at the moment I know for sure I will bounce back people way I think say them be blood na them show me pattern pass my phone no day ring again 😂
2025-05-26 15:53:19
50
To see more videos from user @official_gegeh, please go to the Tikwm
homepage.