omo the girl behind my smile don thief my polo 👚oo … now she don dey behind my anger 🥹🤬
2025-05-31 16:14:03
230
1984🌏 :
secure the smile well well😂
2025-05-30 23:08:29
70
ĞǍĠÂ ⚡️✨ :
I swr 😂😂
2025-06-02 15:48:42
0
ŠĦĀPIŘØ🧃 :
Ajeh make we day smile low-key 🤣🤣🤣🤣🤣
2025-06-01 21:37:02
5
➤ᴀʟᴀᴅᴇ∞ :
Sharp 😎
2025-06-02 10:59:38
1
BlissFx :
Now immediately the babe wey de una two smile sees this video she’ll start smiling because she’s actually behind 2 guys smile true true oh and many more guys too 🤣🤣🤣
2025-06-01 13:19:16
4
𝗜𝗙𝗘𝗔𝗡𝗬𝗜𝗖𝗛𝗨𝗞𝗪𝗨🦁 :
wahala for we wey no get babe wey dey behind our smile 😩😂
2025-05-31 18:56:32
9
Agiboi Studio :
Yes I love God before another person go ask again
2025-05-31 13:15:43
35
Emer Rose🦋 :
All of us must smile guy…🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-05-30 23:08:01
5
omotayo_q :
I just post my ex preek check 😂😂
2025-07-12 00:21:36
1
Haleemah :
see the way I just dey smile for that matter
2025-06-29 13:06:12
1
UNSTOPPABLE :
on a smiling low key 😆
2025-06-01 13:36:57
1
Ammy💓🧸 :
make we dey smile low-key 😭😂
2025-06-01 14:28:05
1
Pablo Wizzy 🪖 🖤🔥 🪖 :
Make we just dey smile low key 😂😂😂😂
2025-06-10 03:27:09
5
BIG SMILEZ ✅✝️ :
Make we Dey smile low key abeg
2025-05-31 18:12:00
15
Alela💰🎀 :
Just love your content 🥰. You just gained a follower
2025-08-09 17:05:57
1
Heis.Salvatar 🤑🦋🕊️ :
Jesus turn water to wine
Me I turn airtime to data
U sef find miracle do😂
2025-06-02 11:20:42
4
Orezi :
Lowkey smiling 😂🙂
2025-06-01 19:49:37
3
DAHLIA🖤 :
make we dey our smile....make nothing con spoil😂😭
2025-08-03 21:24:37
0
Cathy rose🌹tv :
omo is good to get girl wey dey put smiles on how face
2025-08-03 23:51:58
0
SAS✨🌍 :
Smiler 😂
2025-08-06 08:45:43
0
Dipo_manuel....🅰️FC 🏆 :
I go like post the babe behind my smile but she fit dey behind your smile too 😂
2025-08-11 22:33:22
0
TONERO :
Make e no shock you 😂
2025-08-16 12:15:04
0
•𝐑 𝐈 𝐒 𝐇 𝐈 :
bro 🥰🥰🥰🥰
2025-08-15 18:47:08
0
🅢🅛🅔🅔🅚🕊️ :
Bro just caught his girlfriend cheating 😂 I feel your pain braaaaa 😂😂😂😂😂😂😁😁😁😁😁
2025-06-19 13:35:58
0
To see more videos from user @_didiboy_, please go to the Tikwm
homepage.