no wonder ijaw people dey quickly jump into conclusion 😏😂😂😂
2025-06-07 14:54:43
131
OLALEKAN :
Dem sabi hold kala too o, so no price them
2025-06-03 12:46:10
172
Abiola Sunday Adeoye :
Wait o..: no be this dance those stubborn twins wey dey do comedy dey always dance ? Are they from ijaw ???
2025-06-03 10:54:06
191
Kellyrose Lum :
na this dance go give me husband
2025-06-02 18:15:31
66
Gagu Blessing :
come teach me this one oo
2026-03-07 12:04:00
0
Betina :
I’m so happy that my kids are Ijaw ooh…. I love the Ijaw culture too much
2025-06-03 07:55:06
20
Pretty problem :
Na to leave my babe find ijaw man?😂
2025-06-05 12:03:59
7
Faith T Tanwei ❤️ :
Make i hear say my babies nor sabi 🥰❤️
2025-06-02 21:23:30
11
Say hey to richie_vally1🗽🇺🇸 :
Una Dey get am clear 😂🙏
2025-06-02 21:07:17
23
Ijaw Dancer Of TikTok🥹❤️🫧 :
Gbaramatu boys i fear Una😂😂
2025-06-02 19:08:54
31
Tuma Peace :
Ijaw too sweet❤️❤️❤️
2025-07-31 15:01:30
5
black g :
Honor 2 good bro More Love to The brotherhood otf💯
2025-06-10 08:13:25
2
sandrachioma5❤️ :
At first I thought it was AI😂
2025-06-02 21:59:51
25
pri_dollars 💵 :
My bro for life ❤️👍
2025-06-02 16:33:47
6
Larry Birinumugha :
I too like the ending with the small yanga and the hand movements. 👏👏
2026-02-26 21:38:35
1
Adankuru 1 :
nice one my kiddo
2025-06-02 14:51:37
5
Tobi Ebi :
una too sabi am, my ijaw brothers 😍
2025-07-11 12:01:30
3
Olivia :
No be Tompolo brothers be this
2025-06-05 09:51:58
6
MJ DRIZZY :
it's the Ijaw galala difficult more than the one you know how to do, this one's sef dey learn leave am for the Ijaw masquerades to run am, you won't even see their legs landing on the ground 😂
2025-06-07 18:53:02
3
pengwomanbackup :
The day wey I go sabi this dance,TikTok no go rest again ❤️❤️❤️
2025-07-27 08:00:04
4
🎀Soft🎀 :
I love this sound because of my friend ❤️❤️she is from ljaw ❤️❤️❤️❤️
2025-06-04 14:47:54
3
Cy baby ❤️🦅 :
Ijaw to the world 🌎🥰❤️
2025-06-29 00:55:30
3
Kelvin Jefferson :
Ijaw to the world 🌍❤️
2025-06-23 02:13:52
1
Beautiful Queen mother 💦💦 :
The best way to start speaking Chinese
"Her shoe shall shine"
Now, say it backward...👍🙄👍
2025-07-25 10:28:35
2
Marvel.01b :
so who never shop no fit dance una dance abi🤣😂😂😂
2025-06-04 22:10:07
2
To see more videos from user @titus_rich_life, please go to the Tikwm
homepage.