He nor go better for you 🥺as you read my comment nor like am 😂😂
2025-06-05 09:08:45
2683
Chioma💕🦋👿 :
Can’t wait to see the ekpon 🙂😂
2025-06-04 18:10:58
396
🙏💝koreanbabe🦁 :
hand way touch my comments no lack
2025-07-13 14:08:46
499
Tall sass goddess :
But e no look you o 😏
2025-07-09 09:26:23
146
EVERYTHINGBYSHINDARA 1 :
Life so private.. nobody knows I don’t have followers
2025-07-19 08:31:11
13
💙🌹Babypriceless💎💎01 :
Abeg make Una two give us rybeena junior o😂 Una two go make an amazing offspring aje seeh
2025-06-03 17:19:40
254
OluwaNishola :
how he take look you,you sha dey give yourself hope sha😂😂
2025-07-08 10:06:05
20
✨💕ADUNOLA &WURAOLA🙂🤍 :
rybeena sabi sing sha person go just dey dance dey pick leg one by one 😹🥹❤️
2025-06-03 18:34:17
157
Modest wear in ijebu- ode :
Kid baby is such a happy girl ❤️
2025-06-03 18:21:58
28
OYINKANSOLA~💕🧸 :
WHO IS LUCKY TO FIND WHO? 🥰
2025-06-03 19:06:55
46
J🫶. :
Who notice say Rybeena don fine pass before??🥰
2025-06-05 15:02:29
70
Slim bullet 🫦 :
Kid baby it’s a crime to look this pretty ☹️😒
2025-07-06 21:16:12
9
OGECHI🦋💛 :
Rybeena and kid baby blood don mix together cuz y do day look like twins here😂🥰🥰🥰🥰🥰
2025-06-03 18:53:06
47
Olori Olatoke :
your marriage will last a d your love will never fade away, your marriage will be an example of celebrity wedding that works and last. insha Allah Ramon. love you both
2025-06-03 17:55:11
38
~~~~cutie doll 💕💕~~~~~ :
Nobody is liking my post
2025-06-16 00:55:03
7
ŘÏÐÅĦ ᥫ᭡🪽🫧 :
But Wunna no notice say this sweet couple don dey resemble 🥺🥺
2025-06-26 20:56:56
11
Toyyibah :
marriage yin oni baje❤️
2025-06-04 19:21:35
6
N 💰 L GOLD and MORE🤝🔥 :
The way he looks at u Abi the way he looks at ur yansh 😂😂😂
2025-06-16 14:22:38
6
Funny_baddies😅❣️❤️🔥 :
Rybeena Achalugo 🥰
2025-07-21 12:40:40
8
TATHGIRLJENNY🦋❤️ :
Mama u too fyn abeg 🥰
2025-06-03 17:16:54
44
Lastborn 🤴🏽 :
Kid baby I love your lifestyle very cool and it shows you love your man 🥰 abeg help me too I get platform I wan build I’m a very very good dancer even Chris brown Dey be lol 😂 please help a brother make my babe feet love me too 💯💯🥲🥲😩✅✅😰😰🙏🏻🙏🏻🙏🏻🙏🏻😩
2025-07-13 15:43:17
6
ೃ࿔Aina❤️↕️🥹.ೃ࿔ :
Babe o😂
2025-06-05 14:57:08
8
TEMITAYO🥱😇 :
we don no say na him get am😂make he leave her alone he just day torch torch
2025-06-03 18:34:39
15
To see more videos from user @kidbaby101, please go to the Tikwm
homepage.