@beebahsecret_kayanmata: #creatorsearchinsights

beebahsecret_herbs
beebahsecret_herbs
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 03 June 2025 16:53:16 GMT
466651
32132
737
16308

Music

Download

Comments

hazgan01
CEO Hazgan :
Gbarada work go far ooo. any street wey dem baff that soap . nobody go mak am for that street
2025-06-09 10:26:35
41
rhoda039
Lash tech in opebi :
Sorry but does it happen only when you used the same bathroom that the person used and what if the person used another bathroom you don’t normally use at all in your house
2025-06-05 08:08:28
13
beyoutifulprecious
Be🦋(YOU)tiful 🦋precious ✨ :
Who Dey sell make I go baff am for tinubu bathroom
2025-06-04 21:15:29
1682
joyously23
joyously :
it happens but it can never affect me 💯
2026-10-17 10:08:31
12
pretty_mia_2
P R E T T Y 🌸 :
Remind me to send this to my male friend for now am angry with him 😒
2025-12-04 17:36:25
204
mayor_kush
GENTLE :
It’s not today now . All those mummy in big shops inside Lagos do go to friends shop to change clothes but it as deeper meanings
2025-06-04 22:53:53
366
oma18__
Oma🥴 :
Small thing una don add Yoruba😫
2025-06-05 03:06:37
499
sky.beauty.lounge
Unisex Salon&Spa in Ikorodu :
Ahh I don get sense now 😳
2026-07-19 05:26:06
11
_adeshewa__
🌸ADESHEWA🌸 :
Even if you are staying in the same compound with person wey dey use the soap e go affect you 💯
2025-06-05 08:42:31
94
jared_iox
Jared_iox :
I no fii let anybody con baff soap for my house o 😂😂
2025-06-04 22:17:28
216
adrielsapparel_2022
Adrielsapparel Fashion Academy :
Naso my neighbor say dem repair her bathroom,she wan come bathe in my flat…omo I no gree ooo,since that time she Dey give me attitude,we no Dey talk again…Awon oloriburuku
2025-06-04 21:38:12
422
cdq333
SeeDQ😈✝️ :
You never see the one wey be say Na your friend go come bath soap for your house and Na you go dey cash out 😂😂😂😂😂😂😂 that one self dey 😆💃
2025-06-05 04:26:03
259
mimis_beautyplace01
Mimi_nails 💅 :
Jesus Abeg na only me Dey house no light 😭😭 ah gbarada keh
2025-06-04 19:56:27
385
ademola_berlanti
ADEMOLA :
No be only gee guys, some Landlords Dey run ham for their apartments too
2025-07-02 14:43:21
5
nesonee_ybnl
生き甲斐、🌏 :
Anything wey you like mek you bath 😂. Nah me get my doings nobody fit collect my doing 💯😎
2025-06-05 05:37:23
236
exporo_g22
Exporo🥷 :
What if the person na salary earner or civil servant, will they start owing the person salary?
2025-06-04 22:13:39
169
ceeteeboyz
Account not found :
That’s gbarada lowo alara so brutal it will affect everyone in the compound they bath it 🥺
2025-06-05 20:12:24
21
iam_bolexy_
𝔅𝔦𝔤 𝔗𝔦𝔣𝔢𝔥 ❤️🌴 :
And that thing Dey reduce person age ajeh
2025-06-05 06:55:00
71
apo_calypto1
TOLUWALASE🦅🪽 :
Na watin one girl wan come use for me...I catch the werey
2025-06-03 22:27:22
129
gra_chi1
Ammy🧚‍♀️💕💋 :
Brother Inlaw wey Dey come baff once in a while for our side 🤔 na once I stop am cos I get belle I use opportunity tell am my mind
2025-06-04 23:32:11
27
alphasolar6
Alpha :
even for compound and road and y I no dey match any how water for road how u go wake up come outside early morning where people never they waka to much and water don dey compound or road omo wetin my eye don see coming back from night vigil I no dey match anyhow water for road
2025-06-04 18:06:08
309
wayergram
AKOREDE ❗️ :
Ehnn what if na Hotel ??
2025-06-05 02:22:44
5
empiremultipurpose
Empire Multipurpose Comp LTD :
That’s not the way it works, they mostly share drinks with you and once you take a sip from it, all you intend doing well, they will be the one doing it
2025-06-07 07:30:00
6
big_daddyyo7
BIG DADDY_YO🤩💛 :
I sha see say ion pick funds , Na December I cash out last oh chim 😩😩😭😭
2025-06-04 07:34:38
70
hardeysmart27
hardeysmart27 :
Omo this thing don happen to me before oo aje
2025-06-03 23:38:28
72
To see more videos from user @beebahsecret_kayanmata, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About