7 for a reason na why God use 7 days take rest, na why 7 days make a week, na why we get 7 continents 7 7 ๐๐๐ค dodorima to all glorious men round the globe ๐ช๐ช๐ช๐ช
2025-07-01 14:19:53
24
Big Fela 7Gs :
I for leave NBM but who I won leave am for ๐๐ค
2025-06-07 08:01:47
28
BLESSED ๐ SINNER ๐๐ :
i just love this song how i wish i can use the song ๐๐๐
2025-06-08 12:11:25
11
user9364335302887 :
Wat clear but make una stop to dey fight, una too dey fight
2025-06-08 06:14:24
1
๏ผญ๏ผฒ๏ผ๏ผฃ๏ผฌ๏ผฉ๏ผฎ๏ผด๏ผฏ๏ผฎ ๐โโ๏ธ :
World wide
2026-01-29 13:23:16
1
Miss presh๐ฅน :
If I nor marry egede man Wetin I gain ๐ฅฐ๐ฅฐ๐ฅฐ the love I have for them is something else๐ฅฐ๐คญ๐คญ๐คญ