@everythingchop_and_bake_: Banga soup when enter class 😍😍😍 Chop better food o e get why #abraka #food #goodfood

Best culinary school in Abraka
Best culinary school in Abraka
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 June 2025 16:15:40 GMT
145359
7808
240
1637

Music

Download

Comments

big10figure
Big10figure :
How this one wan take sweet no be all food dem suppose put turkey nawa
2025-06-06 19:07:58
17
cherrybareny
Isabella :
The banga soup dey enter eyes o! Drop location
2025-06-05 16:52:32
16
pearl.lily1
Efe Lilian :
Wahala pro-max for who no dey understand Urhobo🤣🤣🤣🤣🤣
2025-06-06 11:56:02
10
slimo.c24
O.C :
Good food or nothing 😳😳😋😋🤤🤤 only one Madam Chops na dey run am🥰🥰🥰
2025-06-06 09:12:26
3
mcfreeman59
MC freeman :
guy were be d location abeg
2025-06-06 19:09:33
1
frank_nero7
Frank Damian Nero. :
I need this in my life🥹🥹
2025-06-06 18:13:13
3
louis.de.warrior
LOUIS De warrior :
i hope na starch you won take arrange that soup because of na me na starch I go take packages am make the thing pain that girl well well
2025-06-12 20:20:47
1
official__kmj
K M J⚠️ :
Which location be this ?
2025-06-09 14:04:09
1
kriskrossmachinesbevltd
Kriskross Mach & Bev Ltd :
bros ...chop bang soup ooo
2025-06-08 10:02:37
2
gidigoodguy
Oyinkro Odumo :
😂😂😂😂😂😂😂😂😂 my brother chop your banga soup boh
2025-06-08 13:17:52
2
blessinghaircellence
Blessing Haircellence :
Banga soup wen go well 😩
2025-06-07 19:48:17
2
say.babe86
Say babe :
madam chops i want to place order oo👏👏
2025-06-08 15:36:04
1
subzero_625
KAMPUS🥶🥶 :
There's too many obstacles in that soup...As an isoko guy I no dey chop 😏😏😏
2025-06-10 15:27:07
0
tonbrrirw3s
tamatonbra :
Yummy 😋😋😋
2025-07-08 17:36:57
1
donmicky_comedy
Donmicky Comedy :
Jesus 🥺
2025-06-27 10:49:52
1
beadsbychristy
WARRI/AGBARHO BEAD MAKER :
Wetin carry turkey come banga soup nau Shuu 😂😂
2025-06-11 11:26:00
3
newsonenterprises
Big nelson :
Omo Na Lagos una suppose de oo
2025-06-07 08:01:20
1
directorr85
Mrs Marie :
please bring this to Abuja 🙏
2025-06-06 15:55:13
1
adewumi14556
adewumi :
smile
2025-06-06 20:18:01
1
donvwoke
donvwoke :
❤true talk
2025-06-19 12:33:39
1
david.uv6
David Uv :
where be this ?
2025-07-16 19:06:05
1
onelastprayer0
One last prayer🤲🏼🙏 :
I go lie for you 🤣🤣🤣
2025-06-11 23:23:25
1
official_charlie07
CHARLIE :
Obleeeee
2025-06-10 21:04:18
1
asagold40
Joycesweetlife :
Location
2025-07-03 00:08:33
1
To see more videos from user @everythingchop_and_bake_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About