All shades seen na who sabi speak English we go reply 😂
2025-06-08 05:21:05
683
hormotowumi1 :
Naija e Sope purrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr🇳🇬
2025-06-07 17:36:14
562
Ebenezer :
see as u be like spiritual wife 😔😔
2025-06-07 13:49:14
758
alex1 :
am hea in 2026 frm Sheila's video in Uganda any idea
2026-04-26 13:11:03
34
My wife 🪷🎀 :
Naso the werey be ??
2025-06-07 10:52:09
613
🦋💜Awurama💜🦋 :
I wish the Nigerians here can read Twi 😫cos the way the Ghanaians are doing justice and fighting for y’all is like wow, Ghanaians really do love Nigerians😍. You can’t come for Nigerians and expect Ghanaians to sit back and watch you 😂. I’m loving it here tho😂
2025-06-07 22:09:37
255
Estherrr🥹💕 :
See face like James brown own😂😂james brown no vex abeg🙏😂😔
2025-06-08 07:46:08
442
king_chocodaijawgeh2 :
na the location be this, nigerians in the house make una answer biko.. make i tell this aunty werey something…
2025-06-07 12:19:36
465
Mee soh omah🦋🥰❤️ :
You and ur hair dey drag weight😒😒😒
2025-06-08 07:17:56
153
Chioma Unusual💕💕 :
Is this the thing???????
2025-06-07 14:16:08
170
❥𝐘𝐄𝐌𝐈❥🫧🦋 :
All shade seen na who fit speak Yoruba we go reply 💃💃😹😹
2025-06-07 18:25:52
168
Miss_Z💕🫧 :
Wo nie?😹ma me nsuo na maba😹
2025-06-07 11:54:18
65
Mimi 🌸🫧 :
See as you be like oporoko
2025-06-07 17:01:10
156
Ⓜⓘⓢⓢ Ⓐⓜⓐ :
Wo ho s3 Sokodua wati Aboa funu 😁Kwasia baaa
2025-06-08 04:34:07
30
Afya_Nyamekye😌😍 :
ne kwasia
2025-06-07 14:11:56
25
️ :
So na you be the girl wey make me travel all the way from nigeria 🇳🇬 come here?? You dey ment ohh😭
2025-06-08 07:56:42
185
🌊iara💕 :
So na you be this ???😒
2025-06-07 10:36:24
137
Akure hairstylist🦋💦 :
I trust my fellow Nigerians 😂😂😂😂 “We protect our own “
2025-06-08 10:53:21
83
❤️🔥𝕭𝖊𝖗𝖙𝖍𝖆🦄🧚♀️ :
nyame nfa wo boni nts3wo....nni wo nkamba nkamba na woka no
2025-06-07 14:59:07
18
Diffuser Vendor In Warri :
You nor Dey change this your wig?🤭
2025-06-07 13:12:12
209
Rose🌹🩺 :
so na kpanla fish I run come see😂😂😂
2025-06-07 16:52:20
111
strelcowomen :
She’s dead? So sad. Rest in peace
2025-06-08 02:53:16
393
To see more videos from user @mangekimambi1, please go to the Tikwm
homepage.