abeg wetin e mean if u dey fall in love with married women 😞
2025-06-14 06:48:59
260
Coco melon 🍀❤️🌺🥷 :
He sent me this😩🥺
2025-06-16 21:52:38
123
HarrisononTT :
person pickin dey make me craze for here but wethin dey pain be say why the girl no go get phone 😒
2025-06-14 06:25:51
47
cynthia_nothing :
Like bro .. I deh ask her how she deh do am Shey no be juju sha blood .. we go need align talk oo💔
2025-06-07 17:50:16
22
Resa✨🫦💅 :
He sent me this 🤭🤭
2025-06-16 18:02:55
27
Temi_lolu_waaa💗 :
so where u de carry the rice go😼
2025-06-14 10:16:02
51
Stitch by oyin👗✂️💕 :
Nothing really concern me 🙂gimme the food you’re holding?😭😂
2025-06-14 08:00:02
31
Uknown :
Nova base our favourite.
2025-06-13 17:33:28
11
SHMurDa💥 :
Love is dangerous bruh..!⚠️💔
2025-06-29 19:13:55
4
💐 :
He sent it to me 🥹🥲🫂🥰
2025-06-17 00:58:54
10
Lonely cutie 🥹💕🇧🇪 :
i want a male bestie 🥺
2025-06-14 12:19:59
7
SH’AREEFAH🧕❤️♡ :
He reposted and he doesn’t reply me well anymore wetin e mean Abeg 😂
2025-06-14 12:02:41
9
ᥫ᭡𝐌ʏ𝐥𝐚_𝐱•🍃💕 :
Who she be😒?
2025-06-07 17:09:12
7
Olaitan 🥹❤️🍒 :
I first think say you won pour the rice away nii oo 💔😹😹
2025-06-14 00:10:39
5
AYP🥷 :
Small attention like this i don Dey smile on vc 😂
2025-06-14 10:29:29
5
💜AMEERAH⟭⟬💜 :
he sent me dis.. i said awnnn awnn nd he stop replying what did i do?
2025-06-25 18:27:51
1
Maria🧚🏻♀️👄 :
Am Inlove with my best friend boyfriend. Me nd the boy don the OPUEH. The day my best friend go know everywhere go scatter. Am so sorry my friend. But this boy too sweet i no fit leave am again. 🥹😳
2025-07-01 03:20:01
4
Morenike🧚♂️💕 :
i later regret ham 😌
2025-06-14 08:15:37
5
Allen grant :
life is so private no one knows someone's son is turning me into preeq lover again 😔
2025-06-24 23:37:38
2
Emzzy095🍃 :
I think say you wan throw the food😩
2025-06-16 10:29:40
4
Ewo 👹 :
I fall in love finish the werey go back to her ex, I wan mad like this 😂
2025-06-14 07:29:37
4
Tales from justus's dairy 📚💰 :
mtchewww 🙄 life is so private no one knew she would eventually break ur heart 💔
2025-06-22 20:16:11
4
𝓑𝓲𝓖 𝓚𝓱𝓮𝓵𝓵𝔂 🖤 :
Life is so private, no one
2025-06-14 09:40:18
3
Vĩñ~ñÿ✨🌸 :
Nothing concern me with thing way you talk I just want that food in your hand
2025-06-17 06:09:48
3
TÊMMŸĆŠH 💀👿 :
Naso he do me too na last week my brain reset 😂😂😂 u go soon sabi 😂🤲
2025-06-16 16:53:35
4
To see more videos from user @winnerdc88, please go to the Tikwm
homepage.