@big_riches5392: #palmpay #bank #wahala #viral #fyp #loan #loanapp Una for still let am call em mama nah......palmpay wahala

BIG RICHES☑️
BIG RICHES☑️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 09 June 2025 06:37:19 GMT
1701013
52946
1792
9721

Music

Download

Comments

savagedc91
Pretty Savage💗🌺🫦 :
If you’re owing them like me gather here 🤣
2025-06-09 20:59:58
1266
samcaesar6
Caesar :
OPAY, palmpay, fair money leave me abeg I still dey fine another loan
2025-06-09 18:38:12
665
_gideonpablo
_gideonpablo💧💦✅ :
make una see waiting palmpay do my friend😆😆😆
2025-06-09 13:53:50
736
kelvindkoko
KelvinD :
Palmpay don call me tire, one day hand go meet one of una
2025-06-09 12:57:55
195
chiboyjeremiah
gozie :
I de own dem 200k since last year by now e don reach 1m
2025-06-09 20:18:35
24
almightybright1
️ :
Everyone is going to run for this question,Do you love God??
2025-06-10 03:14:30
191
ogfamous73
FÃMØÙS🦅 :
if this video shake ur heart say god abeg 😂
2025-06-10 13:06:53
191
abagana43
ABAGANA BOY💰🔫 :
till 2050 una no go fits catch me🙄🙄
2025-06-09 19:01:58
86
pillarjnr97
pillar 💸💰jnr :
fairmoney should leave me o o ..I am too small to pay that money 😩😩
2025-06-09 12:30:02
135
hon.peter.ogana
Hon Peter :
is against the law they have no right
2025-06-11 21:26:18
5
hizkenny.cruz1
HizKenny~Cruz🌸📊 :
PalmPay ole, inno go pay una bcos you will tell me how 42k loan take become 116k
2025-06-09 19:58:50
37
unless.they.kill49
unless they kill God 🇮🇱 :
na to borrow and leave the country Asap
2025-06-09 23:52:25
6
smartzuko
zuko🦅❤️🚀 :
Person go dey em own oo palm pay go dey beg am to borrow money 😒😒
2025-06-09 18:38:06
104
arebian5
Arebian prince 🫅 :
is true dat Palmpay arrest people wey borrow money dem
2025-06-09 22:22:44
14
kaptainfrank2
Kaptain Frank :
Shey na content abeg oo my mind don fly cos I d owe OPay
2025-06-10 07:47:41
29
mirex248
Mirex :
God abeg i done watch this video like 20 times just because am owing 20k
2025-06-10 21:35:17
7
mmfashionplace
Mmfashion :
If you never borrow money from them before gather here let’s drink water of rest of mind.
2025-06-11 13:11:30
50
nnenebassey
Nellly b :
To us who always run to the comment section may our pockets never dry
2025-06-11 10:43:33
15
obumthankgod
SALAD MONEY OFFICIAL Fc🦅🦅🦅 :
Person go Dey on e own una go beg am make e come borrow money 😡😡😡😡
2025-06-10 19:09:16
6
drewgreen.private2
Mr.Sam :
Which area them the arrest i beg, i need to be very careful 🥶👀
2025-06-09 13:12:20
44
ije_bloom
ASHINEDU :
Abeg how much the boy borrow?😭
2025-06-10 15:48:47
7
simeon.sky2
Simeon sky :
like so I put 500k inside, palmpay agent change my password 🙄
2025-06-09 21:33:24
50
registitches
Registitches ✂️❤️ :
na Lexus them even use carry you you suppose dy happy😂😂😂
2025-06-10 16:30:33
12
omotsho.oluwaseun
omotsho oluwaseun :
Naa so then go they add money to the one way you never pay 😂😂😂
2025-06-10 09:06:09
9
To see more videos from user @big_riches5392, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About