@naija.confra: Which kain yellow house be this?

Naija Confra
Naija Confra
Open In TikTok:
Region: US
Tuesday 10 June 2025 11:25:44 GMT
203534
11281
187
1671

Music

Download

Comments

izzy_sir
Izzy :
Normally yellow sabi run na so you go dey run
2025-06-10 13:21:43
131
dylansammy11
Second son :
na the beginning of 100 race you start
2025-06-10 17:38:32
40
sodiqislowkeysad
我只是個悲傷的男孩😔 :
alora sealords
2025-06-10 23:09:50
25
tomazruizm
Tomaz M Ruiz :
Na night 🌃 sports run 🏃 😂😂😂😅😅😅
2025-06-10 18:37:21
19
irreplaceableguy001
❤ATANDA💞💢 :
awumen 💛💛💛
2025-06-11 09:50:36
18
haykins22
🦋AKÍNWÙMÍ🦋 :
Na still sport you dey do bro
2025-06-11 14:18:04
23
larryhason930
Bad person :
Lolz 😂 😂🤣🤣🤣 oga na Buccaneer you join
2025-06-11 20:40:28
9
kuttination101
kutti nation 101 :
100 miters run for one person making 101 run my brother
2025-06-11 20:09:04
6
pharvmemes
Outsider 🥾💛🕚✝️🛐 :
You no hear interaxesport😌
2025-06-30 16:39:04
5
user33363062763513
ECHE BILLIONS 🔥🎉🇱🇷😡👿🇬🇧 :
me na blue i like o☺️
2025-06-15 21:51:37
6
shadowbankz231
Shadowbankz1972⚓️⛵️🏴‍☠️ :
Nah still the same inter house sport u dey do nah 😂
2025-06-29 07:11:35
3
made4life3
made4life :
the yellow house wen you join,not get name??? many dey camouflage with yellow,,, whereas the real yellow nor dey canvas people to come, you must swelt and get money well well,B4 u go fit dey pursue after them... the fact.......👍👍
2025-07-21 13:02:05
3
neduzaza
NEDUZAZA :
you dey run ahbi you no dey run?😂
2025-06-11 22:11:49
5
certifiedloner1313cl
REAL💔LONER💛✌️💯 :
na so oo you don see weytin pass you be that
2025-06-12 20:56:32
3
obj_dc
Mr~Dc👻🍀 :
He don go join inter house cut 😹🤲
2025-08-07 14:37:04
2
otokoloprosper
otokoloprosper :
na blue 💙 house i join oo even when i no know football club na Chelsea i support oo
2025-07-07 12:30:15
6
gaga_4560
Telvin :
if you dey run try dey watch your side make for no kick bucket 😂😂😂
2025-06-23 21:48:28
2
nateejay_
Mr Teejay🪖 :
Na temple run 😂
2025-06-10 19:37:22
8
milakunis468
KEANU LORD :
is now that you enter the real yellow house
2025-08-05 10:43:53
1
small.tiger3
firee emperor hair :
rugged rugged 💛💛💛💛
2025-06-24 11:00:32
1
emiratejnr11
Olamiposi 🥷 :
you still dey run na 😂
2025-07-07 21:39:53
1
roscoejanla
RoscoEjanla :
99+2💛
2025-06-16 14:35:00
1
tjmoore2322
T.J_JNB⛵️ :
Awmen 💛⚓
2025-06-12 11:39:40
1
maphorisa001
L O P E Z MAPHORISA 🤑 :
Who noticed say the comment section nah 147 before I comment my own
2025-07-08 22:30:16
1
kisswise223
Kisswise❤️🖤 :
Na temple run yellow house😂💔
2025-07-29 05:45:48
1
To see more videos from user @naija.confra, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About