Edo people say na their food.😂 Which name Edo people Dey call am, because na my native soup, Ondo state Ilaje, we call it Obe Orugbo.🥰🥰 must especially prepared with fresh fish. Come use kpupkuru take press am,😍
2025-06-13 19:02:19
10
B.L.A.C.K. L.E.G.E.N.D. :
which kind green soup be this? una dey eat sha o
2025-06-13 15:30:51
17
Shocker Benz :
Omo I miss staying with my mom ❤️😪 na only she day cook this kind food every Monday 😂😂
2025-06-12 09:32:45
59
OmaEgbunu :
E fit sweet for eye make e no still get taste,most Benin people with unsweetened soup na 5 and 6.
2025-06-13 06:16:03
8
Ehis :
E nor go better for Europe 😂
2025-06-12 16:05:39
25
qegerton :
Make I go bring my yellow pounded yam. Ikpen
2025-06-14 19:22:13
21
DaddyGold07 :
Omah see memories 😁🥰😁🥰. E hit me like Thunder 🤣
2025-06-12 13:59:51
23
Father judache :
pls where is Ur kitchen are U in Abuja m hungry 4dis soup like dis
2025-06-12 12:29:16
6
Abetu :
Omoooo with better pounded yam 🤯
2025-06-12 16:25:53
37
Eseosa🌷 :
But you know say pregnant woamn dey this app here sha 😭😭😭😭
2025-06-12 08:48:29
13
@SABI VIBES 😂 :
am speechless, pls who discovered black soup we have an interview 🤦
2025-06-13 16:27:43
2
Glamorous king 🤴 :
black soup abi green 🟢 soup 😂😂😂
2025-06-13 08:12:34
6
ALHAMDULILLAH :
what are you serving it with
2025-07-11 18:56:24
0
Ugonna :
I love this soup♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️I love Edo♥️🥰
2026-03-03 14:09:17
1
Forever Lucky :
Jesus Christ location please 🙏
2025-06-12 15:50:39
2
Megathrone :
Make I no talk shaa 😂😂
2025-06-20 00:11:45
1
Mary Chikodiri Chikodiri Mar :
That Benin black soup
2025-06-14 19:30:19
3
user4580476754193 :
Ngathi umswane!
2025-10-09 07:01:59
1
Favorite 😍🌹🥰🦋👻 :
To cook this soup now nor be small money oo 😂🤣
2025-06-14 13:10:44
4
Kc🦅 :
Is this Nigeria food?
2025-06-13 09:30:02
1
Jovani :
Na One reason I nor fit leave my woman be this ooh😂😂😂
2025-06-12 17:09:18
1
To see more videos from user @etaskitchen, please go to the Tikwm
homepage.