Try Dey offend people so you go know their mind sha
2025-06-16 08:17:56
118
Afabet ʚĭɞ :
Me wey laugh no mo wetin I Dey do, i no Dey let am show for face jare bro… 😎
2025-08-04 00:26:01
5
NEXUS 🏀📚⛵️ :
Nah we observe Buh bro lock up date they to open every files not now just a lil bit 😭
2025-07-10 17:08:40
2
I_NO_YOU :
I swear na yesterday she tell me am
I take am like play but e pain me to my bone
SHE SAY IF E SURE FOR ME MAKE I USE IPHONE MAKE SHE SEE.
I tell me she say yes u🙁🙁
2025-06-12 04:08:31
26
🌸Tomi🥹is💕the🙈best🫧 :
Na so I Dey do for my friends but they think say we Dey joke 😣😪
2026-05-08 15:36:36
1
Daniel :
As a man observe the jokes pass main talk e get why
2025-07-07 17:31:16
23
Emmy_Ëmpirë :
I just dey reason this line since Morning 😔
2025-09-05 05:36:18
2
em-arick🇺🇸🇺🇸 :
na once I dey my day 😭😪😪
2026-03-29 09:38:04
0
𝓙ⓤԺ૯🤍 :
The fact that this quote comes with slow songs e de burst my head😩😂💔
2025-07-10 08:44:46
6
Debby 💐🤗 :
I noticed it and I gave some space my mental health was important to me ❤️🩹🥺
2025-06-11 22:11:23
4
𝓼𝓱𝓲𝓷𝓪🧙♂️🚶♂️➡️ :
Some people won’t noticed 😔bro cause of too much trust they have between each other 😭💔
2025-06-13 07:12:25
11
ADE🤴_DA💦_MOLA🤗 :
Yes I Shine Teeth bc I understand what they mean 🥺😥just trying not to tear up so fake it with smile 🥺😥😰💔
2025-07-08 07:01:21
2
Lobaco :
noticed it too💯
2025-07-02 19:54:31
6
¹ :
fr they did that☹️
2025-06-12 16:46:26
4
ℹ️vestor :
person tell me word recently but as a man everywhere good ✅💯
2025-06-12 11:56:52
9
JOR’DAN📉🥷 :
I felt this the day we had a little argument 🥺my eye open immediately
2025-06-11 23:08:01
2
Z€N :
This world like this,Person ga’s Dey observe everything,I mean eeeeverything words included
2025-06-11 17:16:32
14
Jay Paul :
I dey shine teeth outside but inside i just dey say no reason am
2025-06-17 19:08:46
2
Virus🦠 :
you gats laugh to every joke bro 💔
2025-06-12 06:29:34
3
Jöhn Jeffëry :
Love your videos bro😩
2025-06-12 17:58:15
3
Akin0la_ 📸✨ :
I listened to the joke … felt it in my bones then give a smirk … and now I can still see their faces cracking their mind joke 💔 but what am I doing about it ?🥹…… absolutely nothing just out here trying my best possible everyday to get a better version of myself ❤️🌹
2025-07-23 21:05:01
2
Bright :
As @asherkine Dey carry girls change there life I never see woman wey fit do am ❤️I’m here if you can do it ✌️
2025-07-19 22:49:13
1
quotes2186 :
Can someone rate my quotes?🥺
2025-09-08 15:58:37
1
Billionaire backupp :
real...
2025-06-16 18:24:04
1
To see more videos from user @vector_thecreator, please go to the Tikwm
homepage.