None of those Fuji musicians sabi dance pass Remi Aluko .. na the eyes way they pain him make him stop dancing like before.. even he sabi dance break dance — KINGA3 to the world
2025-06-13 04:44:52
635
JEOVAH ADONAI :
the only Fuji musician with no haters❣️
2025-06-13 06:03:29
482
afoo :
remi aluko is dancing but sir malaika is the fuji dancer
2025-06-13 14:33:35
267
babs5672 :
God for the sake of all your Prophets. Let this Man regain the sight fully🥹🥹🥹🥹🥹😭😭😭😭😭🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
2025-07-29 07:56:40
80
bmg :
He Don dance forget wetin he go sing
2025-06-14 07:36:16
117
blineshuzzy8 :
may u regain your sight back in God's name 🙏 ✨️
2025-06-13 19:27:47
56
abike owurubutu :
upon say baba no ser well de dance still dey dere more strength baba
2025-06-12 22:14:18
44
ARIBIDESI🦋🌴 :
This is yesterday at oje market if no be my boss wey no gree give me off at work😩baba bose Dey always give me joy🥰😂
2025-06-13 09:19:34
15
Akankeadestitches 💕❤️💋 :
If you think say na governor adeleke so pe purrrrrrr
2025-06-13 15:40:04
35
H.DONIA Adedeji 👑 :
Remi Aluko is a legend, still performing till date, Alhamdulillahi. 🙏
2025-06-13 02:24:09
92
AYO🌴🫀🦁 :
Destiny can only be delayed it can never be denied
2025-06-12 21:34:53
40
Abisola abigeal oladipupo maje :
remi dance pass Malika
2025-07-12 13:59:33
3
Lekan Lavish ❤️🔌 :
This is yesterday at oje market if no be my boss wey no gree give me off at work😩baba bose Dey always give me joy🥰💕🥰
2025-06-13 19:38:10
28
SIMONTAYOBESERE :
I thought it was osun state governor at first😜😝😝😜
2025-06-13 08:36:13
13
IYANDA🌹 :
Baba Bose…energy pupo
2025-06-12 20:19:42
47
Dja1 :
the eye shall see the beautiful of life again
2025-08-26 14:37:55
8
FAYEMI ADEYEFA BRiGHT 🌴🤲🏿🤎 :
E for Energy✊️. you no go fall Remi Aluko
2025-06-13 11:42:55
9
Iammeaninful :
I don’t really like fuji music,but I like remi aluko music
2025-08-21 20:02:50
8
Temmysexy :
Baba Bose energy po,I no go see you cry 🙏
2025-06-12 21:41:11
15
Funnyupson_ :
Remi dey entertain normal normal 😂
2025-06-13 19:58:04
8
Dabirah 🤍🕊️ :
Ogo ma rora oooooo
2025-06-13 21:49:01
14
__MeVsMe :
@CHASE: Make una wait o shey them hausa and igbo no get artist wey dey sing Fuji ???😅
2025-06-12 20:51:34
20
Emeka Kingsley Obi :
U try but na Mala n Paso dance pass among Fuji musicians.
2025-06-16 17:20:20
11
ereluajokeade :
baba bose is isan ti poju
2025-06-12 21:32:39
7
To see more videos from user @olamilekanapagold, please go to the Tikwm
homepage.