Sangana area right? I’ve been there twice☺️them even dash me 1 fish as souvenir
2025-06-14 10:07:59
504
Niella_Okoye :
Fish no even reach 20😂😭
2025-06-14 07:50:50
437
CAKE VENDOR IN IWOFE /P.H :
So!! Ph people una plenty like this fr this app and I no get friends or customers from this app 😭😭 I de Iwofe Rumuolumini
2025-06-14 10:49:25
213
Realtor Amara :
my Port Harcourt people ❤️who's up ? bills on me
2025-06-16 14:34:34
29
pearlbeni💎 :
You want make dem carry the fish run😫🤣😂😂
2025-06-14 21:51:45
11
SUGARDADDY OF PH :
This place is at mile 1 behind the filling station at education, just by that Waterboard Abi wetin dem call am, I’ve been there twice, forget atabala or skumbia or shiny, dem get better fish inside, I’d be going next weekend, interested persons can join
2025-06-14 21:09:47
129
Stephie🦋 :
Port harcourt people dey aware of all this ? 😂😂😂
2025-06-14 12:40:37
310
Lashby_kimmy :
And I went there yesterday it was so beautiful .. the gate fee is just 1500 incase you want to visit
2025-06-14 11:59:14
22
MARACHIC CLOSET READY TO WEAR :
Na Education bus stop e dey
2025-06-14 05:39:40
90
Dora’s boric 🥰💊 :
How to locate it get to Mile one Education bus stop it’s opposite that Oando filling station entry fee 2k 🙂↔️
2025-06-14 12:04:25
52
LIFESTYLE.NG/BABES SHOP :
I go fear to go there ph things too dey scare person
2025-06-14 02:40:29
56
trophy sip&Savor Portharcourt :
Ikwerre and kalabari men go dey think say fresh fish dey waste 🤣🤣
2025-06-16 07:28:23
23
. :
I went there today it was so beautiful
2025-06-13 23:04:44
19
Fachiem luxuries :
Make person bring this kind thing for Ph no be everytime restaurant
2025-06-14 21:34:18
7
𝐌𝐫 𝐏𝐇𝐀𝐕𝐎𝐇 🧃 :
If this thing go break kor? Una no see watch final destination?😒
2025-06-14 16:04:14
5
BenedictFrank_ :
For the same diobu wey war de happen
2025-06-15 00:27:46
11
ⓒяย𝓩 Ⓚ𝐚я𝐚丂ⓀØ 👑 :
I so much love this place and na 1500 to enter since na new place….e just Dey quiet and behind education bus stop 😂😂😂
2025-06-14 14:16:52
9
𖣂︎ꨄDaniellaꨄ.!𖣂︎ :
mile 1 keh?😭 what a lieeeeee!!! 😭😂
2025-06-14 13:59:15
21
TRU$T :
Yes,I was there. But phones aren’t allowed
2025-06-14 10:35:31
8
Pretty Mandy🖤💗🦋 :
See as aquarium empty💀
2025-06-14 17:15:55
9
celebrity soldier 🥰 :
Port harcourt wey huger Dey I swear if na PH since them for don open cold room to Sale all this fish them here 😂😂😂😂😂
2025-06-14 08:21:12
39
To see more videos from user @phat_vicky, please go to the Tikwm
homepage.