@zinoblaq_110:

abdulrosheed!!!
abdulrosheed!!!
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 14 June 2025 11:51:38 GMT
309339
44085
400
14777

Music

Download

Comments

fidelisvalentina3
Perry💎💐💕 :
Na so one mumu Dey laugh me because my mama send me foodstuffs and money 😂😂
2025-06-15 07:28:00
394
mirabel_ihunwo
JustMirabel🎀🧸 :
Na this kind post dey sweet my siblings 😭😂
2025-06-17 11:29:40
67
osain_grace
Grace 🌺 :
My sister is my source of income 📌
2025-06-15 02:21:00
34
girllike_tee1
✰𝐓𝐞𝐠𝐚🖤 :
Na my sister's be my source of income, matter close 😂😂💗
2025-06-14 14:34:36
121
simply_aise
SOSA🌸💕 :
Do for uncle abeg
2025-06-14 13:53:46
22
pretty_xoxos
Lola🌸💋💕 :
My younger bro dey press me money steady😂😂 yes I no get shame
2025-06-16 17:00:12
7
linnie4546
I’ll ruin your life. :
And na be first daughter o😂💔
2025-06-14 14:52:31
22
s11839983
S11839983 :
my sister broke gan 😭
2025-06-15 08:44:22
2
sheisdreambigdoll
Vic_to_ry :
My sister nah my ATM nor vex😭😂
2025-06-17 15:54:58
1
feyisholao
Feyishola🌺 :
Wahala for we wey be only girl o😭😂
2025-06-23 21:00:56
1
floradc234
Flora🫩❤️‍🩹 :
na her cloth I dey wear self 🙂‍↔️
2025-06-15 10:21:05
6
vick_smith
🕸️ :
She credit me just now 😂
2025-06-14 20:54:26
5
successful_xoxo
Tee🦋💙 :
Na my sister name full my bank history😂 if she nor send me money I nor Dey get money😭
2025-06-14 20:39:55
3
mir_aa02
Amira :
if you see say i dey happy na she no worry ❤️❤️
2025-06-14 22:47:21
3
soffiyah053
S.💸💗 :
My sisters na my helper oo😹😩
2025-06-14 18:31:22
5
dinero_ibs
𝗗𝗜𝗡𝗘𝗥𝗢🦅𓃵 :
Unto sister thank u ma 🤲😹😹😹😹❤️
2025-06-14 23:07:33
4
lilvinnie1
Divine ⭐️ :
Na me say make your sister no guide 😂
2025-06-15 19:11:15
2
big.morte
𝓜𝓞𝓡𝓣𝓔🪅🪅 :
and she just send me 2k now so if you nor get sister you dey miss a lot 😹😂
2025-06-14 19:26:19
2
woundedwarrior05
NASTY🦍 :
She just send me 10k just now 😌👌 try get supportive sis 🥰😘
2025-06-15 23:07:40
2
alhaji_jago
ⓊⒼⓄ✨$$ :
Mama Dey press me funds that one no concern me 😂😂😂
2025-06-15 19:32:59
2
ewomazino010
Z✨🎀 :
You Dey mind them?😹
2025-06-14 18:59:02
3
brave_footprint
WHOLESALE BAGS ND SHOES(BENIN) :
😂no drag me for your problem
2025-06-24 12:47:53
1
torera201
torera201 :
Na me say make you no get sister wey dey do well for una family 😩😌😹eyin Werey gbogbo yi
2025-06-16 20:32:50
2
pricilliababy7
pricillia✨ :
una day mad na me say make una sister no guide 😭🤭😂
2025-06-17 15:23:22
2
To see more videos from user @zinoblaq_110, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About