Me: you mean you just walking freely.. don't you fear
Her: fear what?
Me: don't you know you're wanted?
Her: by who?
Me: by me
I say mk I drop little hint๐๐
2025-06-15 09:26:28
116
Simter :
abeg after "how was ur day wats next " it's urgent ๐ญ
2025-06-15 01:08:28
204
Investorfrosh๐ฆ โค๏ธ :
My own no pass omo this girl fine then I continue my journey ๐๐
2025-06-15 14:24:17
117
แดตแตสทแต โช :
Omo even to carry hooks na my guy dey help me talk ๐๐
2025-06-15 00:45:52
421
tikitaka DLS :
and na we dey love at first sight pass๐๐๐๐
2025-06-15 08:59:35
170
Jaynix๐ซ๐ :
Na toast I no sabi toast but I sabi bill cl ๐๐
2025-06-14 23:54:22
133
UnbotheredLion :
But why Una dey fear to approach woman??
2025-06-15 11:01:40
45
thrift~vendor~in Benin city :
I Dey check una profile one by one ๐ and some na fine guys oo but why una no sabi toast woman๐โโ๏ธ
2025-06-15 09:30:46
17
Blessed ๐ค๐ฅท :
The only way I fit follow girl talk na when I won do pos ๐๐ค๐คฃ
2025-06-16 01:02:27
22
bigtonyfx_ :
my guys done help me package babe finish one day, Omo dey girl come loged I run ๐ cus am shy ๐๐๐๐
2025-06-15 05:51:25
23
๐ด*+*๐ด :
Omo my colleagues full here oo ๐๐
2025-06-15 17:04:20
8
Kaitlyn Wagner :
Where did you get my number from I no reply again ๐
2025-06-15 00:42:22
65
โถแชโฌ๐ด๐คพโโ๏ธ :
No be say I dey fear o I no just sabi anything plus I dey fear rejection ๐๐
2025-06-15 10:52:45
13
๐ธ๐ ๐๐ ๐ค๐ โจ๐ค :
Person go just fine but no sabi toast girl ๐ na life be this so ? ๐๐
2025-06-15 01:35:10
37
Dfw..Dรขmilare๐พ๐ซ :
You don ask girl same question 20 times ๐๐
2025-06-15 19:19:16
21
Kushione :
I never see the love of my life na why ๐
2025-06-15 17:44:12
11
To see more videos from user @collinsbuje1, please go to the Tikwm
homepage.