@iam_opera: On colos 😂😂

OPERA🪐
OPERA🪐
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 15 June 2025 09:45:00 GMT
1407623
72033
850
4570

Music

Download

Comments

that_face_capguy1
T-F-G LUXURY COLLECTIONS ✅ :
I bless God this is 1 year plus I left colos and mamba it no really easy but with God it went so easy cos I remember back then I can't eat or sleep or do anything without taking atleast half bag a day even sometime turn to dealer please my advice is if you want to start dont even think of starting and if you are already doing it please try to leave it Gradually it not really easy tho but with determination you will get there 💯 please cos me I was addicted and with the grace of God I don't smoke 🚭 it again over a year plus 🙏💯
2025-07-15 15:21:27
32
danladallen
Danlad Allen :
Una just spoil the boy cruise🙄😒 why you wan dey tension am, na part of wetin dey make dem fraaaa be this
2025-06-17 21:29:31
1053
theycallmisureboy
SureBoy :
if na colos them no born am well stand na cana
2025-07-11 21:08:24
257
emmanuelamarachi1
P.R.O.S.P.E.R I.T.Y♥️ :
😂😂All of us go see 2026 if u🫵 believe drop red ❤️🫶
2025-07-01 13:45:14
576
ur_favorite_virgo1
🆂🆄🅶🅰 💲🧘🏾‍♂️ :
omo the day I puff am ehn....na once my guy tell me say shey I tell you say I dey plan you....omo that talk echo for my head like 1 million times.....fear come begin catch Me😂💔
2025-07-24 22:34:35
151
toohigh404
ᵀᵒᵒᴴⁱᵍʰ🧞‍♂️ :
Una no suppose Dey pressure am like that na.. na wetin go make am looseguard be this😒
2025-07-15 11:14:47
78
kizzbadazz
Kizzbadazz :
being broke is the saddest feelings on earth
2025-06-29 19:48:25
52
salmandiaz6
salmandiaz6 :
why disturb the disturbed
2025-06-18 19:38:09
74
larry.montana8
Montana 🖤 :
Cana to the world 😂😅
2025-07-24 15:40:24
5
the__4pf
☆𝐌𝐀𝐍 𝐎𝐅 𝐓𝐇𝐄 𝐘𝐄𝐀𝐑✤ :
Many of you will run from this question... oya oya come back. Na joke 😹😹
2025-07-13 08:58:29
17
kayceejane5
JoJo💕🫧🐻 :
You see say person no Dey alright you still Dey ask am are you alright 😭
2025-07-10 22:09:01
23
holythug04
KNOWGOD :
But why colos 😩💔
2025-06-17 03:49:55
68
obiwaleoluwadamilola
OLUWADAMILOLA 😍 :
person wey no dey hear u
2025-07-03 06:38:27
20
paaaiiiidddd
morata_paaaaiiidddddd🥷💚 :
Omo leave him cruise na..wetin make una de disturb am 😳
2025-06-17 09:33:20
15
alasko.jnr0
Alasko Jnr :
I go fist think say na popo
2025-07-16 10:47:31
8
abujadaddy1
AbujaDaddy :
After dis generation God go miss our set😂😂
2025-07-24 22:52:45
9
bensonthelion
Bensonthelion :
3 years clean now not easy but It’s by God’s Grace
2025-07-01 10:51:56
15
lucas_tobias_
Lucas Tobias :
Person no Dey alright u Dey ask am if e Dey alright 😅
2025-07-21 15:52:17
9
asiriabo001
ASIRI ABO NATURA HONEY 🍯❤️ :
He still dey skip nah why police dey quickly catch them 😂😭
2025-07-15 13:49:28
6
jidejendol05
jide jendol 🥹❤️ :
na fish food far walai 💔☹️if u think say nah lie search is Colorado fish food in chrome and come back here 👋🥺
2025-06-29 11:54:49
5
manlikejay86
Jay :
Omo spirit too dey go far like this but the thing be say e dey dangerous to kidney
2025-06-17 15:31:44
8
michstan1
DEE⚡️STAN💥 :
You no for do am like that you no try 😡😡
2025-06-23 15:23:33
15
xavi_.kes
𝕄ℝ 𝕂ℝ𝔸𝔹𝕊💐🧃🥷 :
Na the sound just dey funny me😭😂
2025-06-17 20:18:32
11
spencermi2
Spencer :
My best advice for ppl smoking this Colo is just find your way to any big hospital for a text then they will prescribe meds for you just follow the way they told you to use it then eat fruit and eat food well then drink water well aje you no fit use pass 4 days the kind sleep way the person to sleep if nah 8 the person sleep nah till 12 the next day him go way
2025-07-10 12:23:34
7
To see more videos from user @iam_opera, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About