me wey dey practice an argument alone 😩on a norms no wahala but if wahala show up no wahala 😆👌🙌
2025-06-26 22:41:44
1354
Firewami🌸 :
I will just take a deep breath ,shake my head and give you a sharp smile 😂….. me wey Dey imagine the colour of caskets dem go use for you 😂😭
2025-06-27 07:28:05
529
𝓐𝔂𝓸𝓶𝓲𝓭𝓮🥹💞 :
Na only Omoh I fit say sha 😩💔
2025-09-20 09:56:36
1
___ikeoluwaa :
An elderly woman started drama inside bus wey we pay the same money oh 😩nah once I burst cry them ask me why I Dey cry I say nah because say my mama train me well cos if to say she no train me well I no wetin I go show this mama 😂💔
2025-06-26 19:35:49
641
IFEOLUWA🎀 :
Like I went to make my hair then this elderly woman enter and was like Shey Irun yii o wa gun ju, I pretend as if I did not hear her this woman have the effrontery to come and tap me and was like Shey irun yii o wa gun ju. Omo if no be say them train me well I no Wetin I fit talk, I just smiled because if I utter any word i will be rude to her. I was like modeyawerey ju Ikan ti woman yii n cap
2025-06-26 18:18:27
130
gbemi_essentials_ :
Me wey my anger issue no get control 😂
2025-06-26 22:37:07
230
.💔 :
Like Watin una really take me for?😭😂
2025-06-26 20:19:43
20
Adunola and mum 🥰🍓❣️💋 :
this is me this morning my neighbor dey tell me say because dey don give me ring I dey buga me OMO abipabe I just look her dey laugh 😂😂😂😂 I just tell my husband say and you know me oo make I leave am 😂😂😂
2025-06-27 07:13:00
66
꧁❤️ṨὋҒҬƓἿȒĿ🫦꧂ :
As in a word called endurement chaii
2025-06-29 23:17:52
0
Timiayinke Adebayo :
me wey dey fight 1k people for comment section I too like vawulence is a gift from God I don't need to practice at all😂 I still con come from ibadan
2025-06-27 06:00:58
100
Bosslady Ushering Agency. :
Haaa this is me. But once u don do me one or two favor before. I go just ignore ur stupidity
2025-06-27 18:47:39
53
Mammie tee :
Hi guys I gave birth yesterday
2025-06-28 08:37:36
12
Follykem Collections :
Especially for inside marriage☹️
2025-06-29 06:17:46
13
DjLee (Queen of the beat) :
Me wey Dey always practice argument 2 months ahead 😂😂😂
2025-06-29 03:46:10
2
arianadarbie :
Like am too big for dat
2025-06-27 14:39:33
2
hajiyateepha1 :
dis is me lowo lowo bayii,and saying in my mind ile oko de lo kami lowo ko oooo
2025-07-22 13:28:52
2
@Hardeynike01 :
Me no like wahala but if wahala come no wahala sha 😡
2025-06-28 04:43:34
4
Ashabi :
na my husband family aje
2025-06-27 22:05:35
3
Moh🥰🌹🌸🌻 :
Hubby performed one yeye scenario last night,I just look am say if no be cuz of oko lolori aya ahhh,wahala ti ma wa ooo😩😩😩🥺
2025-06-27 23:57:54
7
Rayo🫧🎀💕 :
I need a broke bf guys 😞
2025-06-28 06:16:41
2
Gbemi❤️Otedollar :
I will just shake my head in my mind and be like, mio de fi taratara gbadun o😂😂😂
2025-06-27 11:09:36
65
RoyalWink :
Me today at my work😂😂😂
2025-06-26 17:26:55
10
Nana Ayeesha🦋🥀💖💘 :
Me today at my grandma's house😭😂i just dey smile dey nod... sey😂😂
2025-06-27 12:12:36
4
black dollar 💰 :
Buh I end up doing the calms
2025-06-28 05:36:28
8
Wizbeeb👽 :
Guys should I quit music
2025-06-27 22:17:55
1
To see more videos from user @biglhyms_, please go to the Tikwm
homepage.