@i.0pener_: 9 celebrities that has clashed with Wizkid #wizkid #fc

i.0pener_
i.0pener_
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 27 June 2025 21:21:41 GMT
1880854
74895
819
1055

Music

Download

Comments

a.s.ekondu
A.S. Ekondu :
Wizkid big pass all of them combined
2025-06-28 12:46:41
457
eddiejanah1125
T¦-¦£ §¶NN€®☦️🛐 :
Don jazzy and wizkid don settle
2025-06-28 09:03:48
150
user21520914531
user21520914531pretty baby :
and alll of them join together no reach bigwizz o, somebody shout grace 😂😂🦅🦅🦅🦅🦅💋
2025-06-28 11:00:26
973
fw.preshy2
Taurus ♉️ queen 🥰💨 🫧 :
Wizkid get problem with all the billionaires poor man pikin 😭😭
2025-06-28 20:03:33
49
vicky.divine2
Vicky divine :
And all of them look for big wizkid trouble
2025-06-28 13:56:19
98
bolanle94
Uncle bolanle🥂 :
Chief priest no be celebrity na calamity to Davido career
2025-06-28 23:38:03
81
felicima5
Felicima5🍭💜🦅 :
Wizkid pass dem all
2025-06-28 12:04:14
66
its_uche_ama
its_uche_ama❤️💖💘 :
wizkid no even send them. Machala much live❤❤️❤
2025-06-28 08:13:55
57
_tatsadmf
TheReaLMimi✞ ᥫ᭡🎱 🌸 :
If una never call DAVIDO una content no go complete 😂
2025-06-28 17:18:57
24
esthylizzy
esthylizzy :
Wizkid way no send any of their papa
2025-06-28 14:10:26
20
cookscla06
Clara :
Wizkid big pass all of them by far i swear with my life
2025-06-28 15:12:14
14
justdasolami
omodasola. :
Wizkid wey no send any of them
2025-06-28 13:23:06
14
emmy4.lyf
Emmy4lyf :
Wizkid with pride na 5&6
2025-06-29 17:47:30
7
zamanipounds
Zamanipounds :
Wizkid is over them all God blessed Bigwiz 💯🥰
2025-06-30 05:42:43
7
misscelebrity7
Helena💞Iyawo😍Machala🦅🦅🖤💙 :
My Man no send their papa 😩🦅🦅🦅🦅🦅🖤
2025-06-29 11:15:13
7
awani_toma
awani_toma :
You no add Burna oo that one dey jealous Wizkid low-key dey claim friendship 😂
2025-06-30 06:28:03
5
nanaachiaa162
Achiaa❤️🖤🦅 :
My biggest Wizkid can never do wrong in my eyes ❤❤❤❤❤❤❤❤
2025-06-30 17:20:44
1
jenniferuzolisa
Jenny Lisa :
I sha know say anything wey Popsy do he's right 😚😚🦅🦅❤️❤️
2025-06-28 11:13:42
9
debbyshura
debbyshura :
Wiz has no issue with Dan Jazzy. Wiz no get wahala with carter cuz him no first sabi who be carter 😂💔
2025-06-28 14:45:53
5
stephanie__424
Vovwe🥹💗 :
Does wizkid knows about this people?
2025-06-29 21:03:38
8
babygentle20
Only_Baby_G💓💓🦅 :
Na their matter be that Big Wizkid till infinity Anything wey popsy do e no dey bad for my eyes
2025-06-28 08:57:23
8
crafts238
Craft arenna :
He won all the quarrel
2025-06-28 07:56:30
10
nsoson14
Noam maverick :
who is here
2025-06-28 19:18:05
8
marysolomon051
October 1st is my day 🎂🎂 :
Who God don bless ,e don bless FC for life 🦅🦅🦅
2025-06-28 15:14:15
7
ade_kaz5
Ade_Kaz👑 :
Anyone hating on davido will never know peace amen 🙏
2025-06-29 13:34:53
7
To see more videos from user @i.0pener_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About