@zionfamilyworldwide: Part597. My husband have not touch me for the past 2 years. Holy Ghost Court with Evang Ebuka Obi. #repost #fypage #duet #christian #nigeriantiktok #africa #fyp #ghanatiktok #cameroon #motivation #marriage #kenya #uganda #benin #creatorsearchinsights #Relationship #tanzaniatiktok #zimbabwe
Una carry marriage problem come meet who never marry 😂😂😂😂
2025-06-29 15:51:23
7
Wahala calm girl ❤️❤️❤️❤️⭐️⭐️ :
I noticed is the woman who forced herself on him. The man loved her to help her not for marry
2025-06-29 16:10:41
19
💝🥺Bby Cute🥺💝 :
Them ask am question this one dey talk another thing😒🤣
2025-06-28 15:36:31
7
Fluczy :
Emmanuel n’a first red card
2025-06-28 06:13:55
26
(ODOGWU)world ZiNO🧜♀️ :
na only your Ibos you dey interview why you no dey interview Yoruba or Hausa you see why people said is a content
2025-06-29 08:03:19
6
Estherandkids Maxwell :
Them Dey arrest person if he nor come this place because me can’t not disgrace myself oo
2025-06-29 16:59:35
15
Valuewave Packaging :
Still waiting for the reason???🤔
2025-06-29 08:00:18
6
Chizzy Eternal-life :
Why is she dressed like that na
2025-06-30 20:52:38
2
De-Anabels Clothings :
Over Sabi Anambra men Aka I too right. Go straight to the point joor
2025-06-30 08:58:23
9
Grace world collections :
So this is how you people waste peoples time in the church this man are you ok so you end up not saying anything important
2025-06-28 03:20:05
11
Wandy Baby :
who is watching from grave 🥺
2025-06-30 16:43:07
2
Cassie :
Which one is imo state excellent abeg make Ebuka pack somewhere jor
2025-06-29 18:02:17
1
Abuchi Nwangwu :
The man still loves his first wife, he can't love another woman.😢
2025-07-05 02:55:47
4
nwizi Claribel :
to marry no hungry the man again after he lost his first wife na friend advice lead to this second marriage
2025-06-28 11:11:34
8
Prisca thrift :
From sales girl to wife😳😳
2025-08-11 10:32:37
2
Born$inner🥷👹 :
How they use to be comfortable to be talking all this in public is what I don’t understand
2025-06-30 22:35:36
4
Zizi🌸 :
Headache want finish me for this man explanation chiaaaa
2025-06-30 08:18:50
3
Nnekaaaaaaa🇬🇧 :
All of una way dey go this place no get work???? so ya all sit down to listen to all these😂😂😂
2025-06-30 08:11:17
3
FASH DESIGNER IN ANAMBRA(NNEWI :
pple dey try o cos I can't do this. if I come to u for counseling, it's personal but if u insist you want it a worldwide counseling, I go just carry my problem dey go
2025-06-30 14:04:11
2
alfamale17 :
Wait… na man way never marry come de advice married people…. Una eye go clear
2025-07-19 21:17:37
1
To see more videos from user @zionfamilyworldwide, please go to the Tikwm
homepage.