@adedimejilateef: Make her una watch her closely , Na she oooooo 🏃🏃🏃 Ijo yen o se need more energy, try , try , jooor. Wait for the result . See as I serious dey listen jeje 🙈🏃🏃 Dint forget to subscribe to my YouTube channel AdedimejilateefTv . All your fav characters dey come with a bang ……
Believe me that man no hear anything way she de talk 😂😂😂😂😂
2025-06-29 10:46:30
3139
SHYNA :
I wish you safe delivery madam🙏
2025-06-28 22:18:52
906
OLALEKE ASHRAF ADEKUNLE 🩸🌹 :
see billionaire liking ❤️my comment
2025-06-29 15:09:41
348
prettyOma :
He go still do wetin dey his mind 😅😅😅
2025-06-29 12:02:28
1566
kejimi :
Abeg ALHAJI help us beg madam mobimpe to drop IYAWO ALHAJI pt2
2025-06-28 18:41:32
247
>>Dat🧕cute👯🧑🤝🧑feyinti👯 :
God almighty will bless u two twin
in Jesus name
2025-06-29 05:21:36
69
LIORA 💞💞💞 :
daddy triplet
2026-05-01 19:29:56
6
𝑹𝑨 𝒇𝒐𝒓 𝑹𝒐𝒍𝒂 😘❤️ :
I swear that man no listen to wetin she dey talk 😹😹
2025-06-29 17:47:33
15
omokonyinsola💕💕🥰 :
sis no disturb yourself, u see this brother go still do wetin dey his mind😂
2025-06-29 13:15:31
314
Ponmo ijebu seller in ilorin :
If you from ogun state especially Omo ijebu or Omo egba... sope puuurrr🥰
2025-06-29 14:52:41
88
Bolade :
y is brother lateef looking this way
2025-06-28 19:55:28
52
Damie :
People get problem oo... person post e wife you dey talk about pregnancy... even if she is, did they announce to you... make una try dey focus on una life haaaaa! human beings 🙄
2025-06-29 11:53:12
61
Ifeoluwa :
Person wey go still do wetin Dey e mind😂😂😂
2025-06-29 12:24:27
25
@꧁༆Gold𖣘꧂ :
I love caro white
2025-06-29 18:51:45
6
Glambymd_ :
Na mischievousness Dey behind this serious face 😂
2025-06-29 10:41:20
23
Jollysqueen 🥰 :
Na Wetin dey hin mind e go do😂
2025-06-29 10:27:27
21
Michelle Ave :
😂😂
2025-07-01 19:08:40
6
Nadia la capricieuse🥰🇨🇮🇳🇬 :
tu vas pensé qu’il est timide hein🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-06-29 10:31:08
5
*꧁༆Elle🌺❤️Olabamidele💯🌹༆꧂* :
fill the jar 🫙 with love ❤️
2025-06-30 11:15:57
12
Derbie’s.skit 📸 :
My number one couple love you guys from Ghana. You’re fun from Ghana.❤️❤️❤️❤️😍
2025-06-29 13:39:15
7
Kizzy James💎🦋🌹 :
Las Las na wetin dey he mind he go still do😏😂😂😂
2025-06-29 09:50:31
8
OHLIX :
abeg do as she say, so you won't use pomo to eat when there's meat😁
2025-06-29 07:02:45
6
💙 Just Agbada girl💛 :
i too love this couple ❤️❤️❤️❤️
2025-06-28 19:29:07
12
Omowunmi ❣️🤍 :
The real mobimpe ❤️
2025-06-29 16:38:17
10
asantee :
Person wey know wetin he go later do, see as he dey look like he serious nah lie oo 😂
2025-09-02 14:41:53
2
To see more videos from user @adedimejilateef, please go to the Tikwm
homepage.