@disguyagain247gh: As my guys talk say abeg pull up we dey do goat meat barbecue my spirit don leave body my slippers sef fly commot house before me 🏃🏾♂️💨🐐🔥 I no even ask who dey chop I just carry plate cooler and backup spoon E no be hunger o na respect for goat wey sacrifice e life for our enjoyment 😭🍖 If una no see me check under the grill I fit dey hide dey wait for second round 😂😂