Geh Geh u go pause small I de find wife before u destroy my mentality. 😂😂😂
2025-08-24 00:11:01
12
oshodi mayowa :
Make una go buy 70k uniform ooo
2025-08-24 15:20:41
0
Zere_Comic :
No gree oo
2025-08-24 11:42:08
0
Realtor Peace :
women dey bro oo. u never meet
2025-08-22 23:07:45
2
Bell the Dreamer :
keep on listening to him and see what happens next to your relationship 😡😡😡
2025-08-23 13:50:45
1
@benny_b175 :
i dey with my guy but he no get anything
2025-08-21 21:30:16
4
Jeremy :
GehGeh is wrong this time, i have seen women suffer with the love of their lives in India movies before 😢 😭.
2025-07-29 14:23:30
228
bb :
my mom suffered with my dad when he had nothing but today I thank God
2025-08-13 05:46:27
8
Mike lowery :
💯for you
2025-08-24 15:13:22
0
Jimmy Moses :
i have seen a woman that left a Rich man for a poor guy
2025-07-05 08:33:16
130
caramel4567891 :
gehgeh I have one with me she has been with me for like two years she has been the most amazing person I ever seen ❤️🥰
2025-08-22 11:39:13
10
SWEET TOTO Codm💀 :
my mama follow my papa suffer 18 years ago before dem born me 2 years later, my papa no get anything, Total nothing, my Mama dey sell fuel to provide during 2007 my papa dey learn work then for nigercat, even when my mama get my belle my mama dey follow my papa stay for Boys quarter wey no get bed no mat ba just wrapper dem sleep put , when I turned 3 things started getting better, when my papa come get company engineering work we come move go self-contained during 2013,my dad never collect salary, foodstuff wey my mama dey sel for caranvan store na she tey support my dad till when he buy him first car , build him first house, build he second house , all I could say I was happy even if all this things go on I never knew they struggled this hard to make it in life until my dad told as an advice about life , all i could say is thank God for life
2025-08-16 21:08:49
7
true_talker0 :
Don't forget to drop a heart for Diogo Jota 🥹❤️
2025-07-04 15:49:33
530
14VICTOŘ :
God, I’ll stop listening to this guy else I no go marry
2025-07-04 17:51:34
101
Leonora :
Why will she live her house to live with u…is she married to u
2025-08-24 07:45:11
0
bekiy bee f.c.❤️❤️❤️🦅🦅🦅 :
Ahhhhhhh this man know Wateen you go day talk ohhh hmmm
2025-08-23 13:57:07
0
Big foreign👻👑 :
But she is still with me even when guys better than me came for her
2025-07-24 18:11:48
3
Lagato :
Your teaching don make me save small now
2025-08-24 12:50:44
1
Ocean🌺 eyes 💞🥹💐🌊 :
Why u Dey make things worst for ur life?😩
2025-08-21 19:52:12
3
Charlycee6 :
I have seen a woman left a rich man for a poor man...but it's a film acted by Emeka Ike ND Genevieve...even for the film the woman regretted it..
2025-07-28 12:06:43
68
Mercy_D_Therapist :
Gehgeh e Dey abeg no vex. I go argue with this one 😂😂😂😂
2025-08-22 15:19:13
1
lord_Fanta :
who else dey worship geh geh😎😎
2025-07-25 21:46:43
213
frankquaqu😎 :
GehGeh is resetting my brain I swear 😢
2025-08-16 08:03:10
29
Lorverboi 💫🙈 :
I Don see woman wey leave rich man for poor man but na for film 😞
2025-08-16 20:06:08
8
Henry :
Geh geh na dz one i go disagree… u fr specify say na fr dz generation wey don cast that talk go hold
2025-08-22 12:31:09
1
To see more videos from user @gehgeh_media, please go to the Tikwm
homepage.