@mr_buzor_001: Little advice for you👂😂 . . . #fyp #foryou #foryourpag #fyppppppppppppp #vira #trendingsound @EZE YORK OGUGUA 🎸👑

👑BUZOR👑
👑BUZOR👑
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 04 July 2025 20:20:57 GMT
2468100
250721
2755
5486

Music

Download

Comments

otunba_aleshinloye
Otunba Aleshinloye :
Na Una make Masa cost, e don enter 1500 oo, masa wey be 200 that year 😂
2026-09-04 12:45:41
0
maduabuchi445
maduabuchi :
Na una make bathroom slippers cost😂😂😂
2025-07-05 04:49:29
2190
berrywire5794
Berry 🍓archive :
Who is dat guy on red cap and milk shirt 😩his acting is killing 😩😂😂…..
2025-07-05 22:03:56
987
shedrach344
🌴SHEDRACH🌴 :
Last viewer 😈
2026-08-20 09:46:26
6
nnedimma456
Cindy💅 💄 :
😂😂😂😂😂 Onye adokwalam yayaya o I no force u buy fish
2025-07-11 08:37:44
55
bigleo260
big leo :
I dey hear say that one igbo man don finally buy ghana nah true??😂😂my people?????????
2025-07-10 08:57:24
41
mr_______________big
Mr BiG :
lol 😂 Igbo to the world, even if I no day Speak I still day understand
2025-07-04 21:30:01
615
carojimjimmy1
Carojimjimmy :
my love for this kind song ehh☺️🤣🥰🥰i no be igbo girl but i dey hear everything ☺️
2025-07-05 13:48:30
48
uzzy.58
Uzzy :
E for make sense if una Dey put the translation sha. 😩😩😩😩😩😩
2025-07-05 03:37:51
149
zaddy73484
Slim :
IMT gals and 99 other's left Tiktok
2025-07-05 05:37:10
138
user4455330493060
BIG VEE :
Eze York no dey fall hand, you guys are the best👍💯
2025-07-05 16:56:29
600
fabiosovibes612
fabiosovibes612 :
That guy in red cap sha 😂😂😂… he is good
2025-07-07 06:36:38
151
favourite3929
favorite :
Thursday night viewers where are you
2025-07-17 21:58:30
16
g_dinma
D𝖎𝖓𝖒𝖆💫🥰 :
I need the name of this sound not Sparkle tee own🥰🥰 cos the black guy on red cap makes me fall in love with this version
2026-02-09 09:53:57
5
floranmeso
FLORA⭐️💸 :
😂 Igbo to the world, even if I no day Speak I still day understand
2025-07-07 08:27:33
30
pikin606
DJ PIKIN :
Eze York is legend
2025-07-08 14:16:44
33
favyluxe_16
FavyLuxe & Accessories :
If I no be Igbo omo Obi for done kpo chie lam m😩😭🤭😍❤️😌
2025-07-05 19:22:15
14
15bon
🌴 🪙yankee rushi 🇱🇷🇧🇷🇩🇰 :
Na una make bathroom slippers cost😂😂😂
2026-02-01 20:14:46
6
christybaby556
🦅 CHRISTYbaby 😘 💜💜💜 :
I have been looking for this type of slippers na you people buy am finish for market.
2025-07-28 17:35:57
9
henrydan
Henry danger :
chai!! this guy dey give me joy 😂😂😂😂😂 please one more please 🙏
2025-07-05 09:06:18
42
asaoz7
Oz beloved :
buzor my man with all vibes
2025-07-05 06:02:39
110
giftchizzy20
Gift🧚💕🌸 :
Love this song🥰😂
2025-07-06 08:16:12
35
cruzdaddy1
Cruzdaddy :
How come I no see man page since 🥰 If na your first time gather here😅
2025-07-27 16:36:39
6
sun.shine_78
sunshinejimmanuel :
Chai ooo no wonder bathroom slippers dey cost wetin no nice 😂😂
2025-07-05 17:40:10
13
To see more videos from user @mr_buzor_001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About