@fbi_davee: Owo ni koko😂😭#CapCut #_dave3__ #callofduty #explorepage✨ #foryoupage #viral_video #fyppppppppppppppppppppppp #fypviral #codmobile #viralvideos #codm #funnyvideos😂 #funnycodmoments

千BI・Dave
千BI・Dave
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 05 July 2025 19:20:52 GMT
276494
38706
342
2853

Music

Download

Comments

majestydethug8
𝐌𝐚𝐣𝐞𝐬𝐭𝐲 𝐃𝐞 𝐓𝐡𝐮𝐠🥷 :
So una don start to dey date for Codm 😏💔
2025-07-05 20:24:05
846
oliviaaa439
𓁋 :
Codm don turn dating sight o 😁😹
2025-07-07 00:53:22
336
2x_deji
2x_ :
So nah for inside game you guide 😂
2025-07-06 10:05:26
29
easy_coded310
. :
As e Dey happened for real lyf nah so e Dey happen for COD 😹😹😹
2025-07-05 22:48:28
106
thereallaye
Laye :
Shey na private lobby them dey do all these things
2025-07-12 10:52:51
3
oneshadeisgame
OneShadeIsGame :
Peak fbi Dave 😂🔥🔥
2025-07-05 19:34:41
149
realblackstone01
⛧༒𖤍 BLACKSTONE 𖤍༒⛧ :
Any female player make we team up 🔥😭
2025-07-09 09:58:11
13
eniola_20023
IFEMI🥹❤️ :
I have a boyfriend but am looking for a husband 😂💔 Werey see cash she corporate 😂
2025-09-03 20:33:06
5
rumor.5463
𝕭𝖎𝖌 𝕯𝖔𝖓👻 :
FBI wey dey stay for road you for don dey find that werey that scam Donald
2025-07-05 20:51:14
19
mbosstk
MinT :
😂😂this boy
2025-07-05 19:29:05
48
eccentric_myth
Boogie🎭 :
"Order OS for me very vital"😻🤣🤣🤣
2025-07-07 21:54:25
6
divine.still
BIG DEE 🦉💜 :
Now you are talking 😂😭
2025-07-05 19:44:10
13
spredmusk
Š.P💭🚀💲💸 :
make my last post go viral
2025-07-06 07:33:16
13
harry.e31
EMMANUEL🇳🇬 :
my own babe na to dey shout for me 😒
2025-08-16 20:43:39
4
sammychase015
𝓢𝓪𝓶𝓶𝔂𝓒𝓱𝓪𝓼𝓮🥶🇨🇦 :
Una. Don turn codm to content finish 😂
2025-11-20 10:49:21
2
ogasample
BïgSämplë ❤️ :
I get boyfriend but am looking for an husband 😁😁😎😎....E just sharp
2025-07-05 20:42:14
17
yourfriend112
SPİKẼ 🙂 :
Haffa he no sharp 😂
2025-07-05 21:29:58
5
eniola_20023
IFEMI🥹❤️ :
I dey find sweet gamer boy 😁
2025-09-03 20:32:34
1
calms_first
𝕹𝖆✯𝖙𝖍✯𝖆𝕹🍀 :
Now wonder my babe no dey give me attention again....I no know who by mythic gun for her😓
2025-07-09 19:33:35
4
26reggie
26reggie :
Abeg which level be this abeg 😁😁😂 e be like I nevr reach this one oh
2025-08-17 02:34:30
2
drftd_1
drftd :
This is why I follow you 😅
2025-07-06 11:50:43
3
imgoinoffline
🥷🏿🚫 :
is my latest post that bad? 💔
2025-07-09 18:15:32
1
lostsoul5440
Šǎvağe💔🥀😭👩‍🦯 :
Na only me never play reach here 😂😩
2025-09-02 16:16:24
1
user97657633211226
♏ЄИƚØR :
you got a new followers
2025-07-10 12:50:15
1
To see more videos from user @fbi_davee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About