@chopee_0: Abih I lie 💔😂? New dc ✅

DEST.INY 4
DEST.INY 4
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 06 July 2025 12:41:16 GMT
400680
62491
599
1440

Music

Download

Comments

2nd_son_of_russia
Prince Roland 👑🥷🏾 𓆘 :
Na so one post Renzo 😭
2025-07-06 12:58:50
1369
call_me_p.o.g
P.O.G 💙🥶 :
Dem go post celeb finish come Dey bills us wey na imposter 😂
2025-07-06 17:37:31
819
urex89
𖣂 :
Na so one post person wey i sabi for TikTok dey write my stubborn boi 😂
2025-07-06 15:10:55
642
_diamond510
✿L♡ve✿💞 :
Na so one girl post person wey die long say thanks for today 😂l shock 😭😂
2025-07-06 16:13:27
386
wizzy1266
🥶👾WIZZY👾🥶 :
them go com say "he too dy worry 😭😹😹"
2025-07-06 23:51:40
91
big_aunty_vee8
VEE🤍 :
One post Danny with caption “good morning babe”
2025-07-06 22:45:51
147
bigsam5599
DË SAMUÉL NATION 💨 :
they even dey post Gentle investor 😩😭
2025-07-06 18:05:44
63
godswil.not.man
Godswill🤪🤪 :
She even write tam (my love )lol 😂😂
2025-07-24 19:12:53
16
chi.boy4717
🌴 ÕG KÃÍBØY🌴 :
I swear but na your dance dey give me joy 😎
2025-07-06 13:39:50
60
sademmaya
EMMANUEL 𓆉 :
One post zerrydl write thanks for today 😂😂😂
2025-07-07 10:15:40
43
lastbabyomah3
OmahVittah 🎀😈 :
No be destiny get that jacket guys 😒😭😂
2025-08-29 12:48:19
6
user9974216660796
ayama :
Na so one post me say forever is the deal I chock
2025-07-08 11:49:44
11
jadeen.ice001
Jadeen🌴🍫 :
We know their worth 😂🤝
2025-07-06 19:44:44
46
softgal68
That ✨Slim Thick girl🌹 :
This comment section funny ehh😹😹
2025-07-06 23:08:58
5
porschebaby2
Chisom 🎀🌺 :
He can disturb for Africa 😭😂
2025-08-15 09:25:48
13
shesvicky28
Just Adina🥹💕 :
Na so one post la boy dey write my home boy 😹😂abeg dem too many
2025-07-06 18:25:59
9
victorigwe018
VīctōR :
Guy my mama just post one man as My love we ask m he say na her lost brother 💔😭
2025-07-06 17:55:48
14
official_dc45
DC🧃 :
Nobody de talk about the steppppppp guyyy u bad 🔥🔥🔥
2025-07-07 07:28:45
5
braidsbyarmani
✭𝕬𝖗𝖒𝖆𝖓𝖎♡˚🙂‍↔️🌸❤️✭ :
Model needed for braids location ph!!😊❤️
2025-07-06 20:53:54
8
tity_014
911™ :
1.5x the beat sweet the dance con sharp 😂
2025-07-06 23:25:55
14
funnycoco3
Trenches🌴girl :
4 boys Dey one lodge
2025-08-12 17:24:14
13
soma77712
່ ່ :
Them go post person way no send them so we go think say them get level but little does she know 😂
2025-07-07 09:05:37
6
kozy_klaus
Richard👨🏽‍🦳🍃 :
People still Dey do this thing for 2025 ? 😂😂
2025-07-06 13:55:13
14
kashboi88
kash boi🫩✌️📿 :
One post buike say much love pet dad😂😂
2025-07-06 22:32:02
14
To see more videos from user @chopee_0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About