Body count no be wetin to brag on but why man go get 12 body count,Only hooks alone wey i don carry pass 100,with girlfriends for my department and other departments
2025-07-11 09:23:02
113
Blvck_S♤M :
shay una dey count am
2025-07-12 11:31:21
17
EASY GADGETZ HUB 📩💻🛍 :
up coming man😂😂😂
2025-07-10 20:56:10
284
THEO🌴🥷 :
Omo I’ve lost count but sha it won’t be more than 200 Or there about
2025-07-11 14:00:21
16
ONLY🥋💀 :
this year only e don pass 20 😹
2025-11-17 22:24:57
11
_Usmwa___ :
6 multiple by 3
2025-07-11 08:40:04
63
T MEX ✌️ :
haahaa body count keh 🤣🤣🤣🤣
2025-07-11 02:27:32
7
Toscobobby :
So me wey get just 1, I be unborn man😂
2025-07-12 20:46:03
16
verified3 :
Me wa come get pass 100 now
2025-07-11 04:39:00
51
Prissy 🍒 :
Boys life don spoil 😭😂
2025-07-23 06:11:33
6
bolaji😎 :
My head deh burst pull me water 😂😂
2025-07-11 01:36:50
31
Fundz0147 :
See as future billionaires dey touch my comment 🥰🥰
2025-07-12 20:21:16
7
Murphy :
me wey get zero nko?😭
2025-07-15 09:42:55
7
HenzyTexas :
Upcoming Man 😁
2025-11-30 11:08:44
5
mimi :
Upcoming man😂😂😂😂
2025-07-11 14:10:27
11
He’s Just a friend 🧏♂️ :
Na wa oo una own too low😂 shame no go let me talk my own😂
2025-07-11 21:40:11
13
Washington :
wait ooo...if person dey carry OS sha don go count join?
2025-07-11 02:11:11
62
千 ㄖ ㄥ 卂 🐾 :
Omo una still dey remember 😫
2025-07-11 07:07:58
13
Janefrancis Precious🇳🇬 :
My brother own done reach 5,670😂😂😂😂i swear
2025-07-11 16:29:06
19
Timmytimmy :
We wey upcoming man should gather here
2025-07-12 07:12:33
11
To see more videos from user @sammyedit_1, please go to the Tikwm
homepage.