@forthegaddamnbeeches: Outfit from @Ayiz couture

21
21
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 July 2025 11:19:25 GMT
277027
49058
514
9787

Music

Download

Comments

q.u.e.e.n.c.y1
🌸Amarachi 🌸🍀♐️🧚‍♀️💕✨ :
Na for girl wey no get her own money
2025-07-12 19:46:35
178
the_tapegirl
the_tapegirl :
No worry 😉 we Dey earn milli for here
2025-07-12 19:30:47
95
hustler_411
✞☬𝐌𝐀𝐍 𝐓𝐎 𝐌𝐀𝐍 ☬✞ :
😂😂😂 if I repost I don die
2025-07-12 12:52:49
526
iamdera000
Dera🦋❤️‍🩹 :
I Dey wait make my Werey babe repost first 😒
2025-07-12 16:13:15
438
josijane_ccniya
josijane_ccniya :
Don’t worry mr chalant go send am😆
2025-07-13 08:10:23
67
ayizcouture
Ayiz couture :
Thanks for representing our brand boss 🙌🏻
2025-07-12 11:29:38
174
onlyoneoma1
MMESOMACHUKWU🦋🥰👑⚡️🫡🥀💐 :
Do you hate your babe ?😂😂
2025-07-12 17:14:00
43
abdsobur22
Olánrewájú :
One girl said someone else will send for her! 😂 Sheybi the person Dey help ni, it’s good na😂
2025-07-13 06:14:30
12
ur_favorite_virgo1
￴￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴ :
omo 21 I nor go repost this one o before my babe go say I know wetin I dey do😂💔
2025-07-12 16:20:03
15
official1709_
official1709_ :
If I repost I’m dead 😂
2025-07-12 16:21:01
15
queenpopcorn5
Twix :
this repost go hard but i go risk am😭🤣
2025-07-12 17:14:18
11
lashroombysteph
lashroombysteph :
She lie give you hand no meet her
2025-07-13 06:46:31
5
.layefa
.layefa :
which core be this? abeg 😂
2025-07-13 12:55:31
5
tipsy_tipslashes
LASH/NAILS TECH IN BENIN :
I know say na my bf give you this caption 😔😭
2025-07-12 15:55:47
38
bigrealkid
REALKID ❤️🦅 :
Any Chelsea fan here?💙💙
2025-07-13 22:24:46
5
austinchike2
Governor Chike 📌🔐🇳🇬 :
I no fellow una do this thing ooh if she need money I go send give her ooh 😒😫
2025-07-12 13:14:16
9
gurllikechioma
ChiOma.💸❤️ :
No be for girl wen get her own money😭😂❤️
2025-07-13 11:17:08
8
belcalisa0
Lisa🎀 :
I just Dey wait make he repost.😭
2025-07-12 14:22:25
10
jud_ith0
Juu💞 :
Thank God say I be last born 🙂 🙂🙂
2025-07-13 15:33:53
4
soohiecum000
S O P H I E :
Next thing, 21 go tear GLK.
2025-07-23 13:11:14
1
adebisi12322
BADIRAT❤️♎️ :
He get mind send me as streak🤭🤭
2025-09-18 12:15:56
3
_saltycookieez_
𝒲💋 :
Jesus 😭😂
2025-07-12 23:42:39
2
readingwithclover
Ogbonochukwuclover__🤍 :
No worry ah go enter my mama uba😔
2025-07-13 08:44:53
3
olamide2184
Bonita♥️😍 :
Omo thank God say I guide oo
2025-07-16 15:56:50
2
To see more videos from user @forthegaddamnbeeches, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About