@theonlymaleek: Don’t ask me how I know ..I just know 😭🫵🏽

Otunba Adekunle
Otunba Adekunle
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 July 2025 12:35:04 GMT
737914
66122
3477
9208

Music

Download

Comments

daprinceyounggold
Då prince FX 📊📈📉 :
Not only bath, we no dey arrange house 😭😭😂
2025-07-13 04:17:51
2948
aisosaebengho
AISOSA || SOCIAL MEDIA MANAGER :
sharrr aaapp.. this is why I do not entertain visitors
2025-07-12 21:01:55
1864
ennysbeautycorner
Makeup Artist In Ikorodu 💄 :
Small secret that I told you 😒
2025-07-12 20:46:16
784
king_rossy
Noni 🦋 :
So everybody here don turn remote worker😂 who be the ones wey Dey go fight for bus in the morning 😩
2025-07-13 06:26:34
831
thecaramels_touch
Caramel styled me :
Even me wey no be remote workers sef ….🤣
2025-07-12 12:41:41
760
mobilegraphie
mobilegraphie :
Oga, secrets are not safe with you o… no Wahala
2025-07-13 07:10:25
330
dullard_boy
Adédàmọ́lá :
I no dey among o 😒. Worst case, If I work late ..I go baff for midnight
2025-07-12 19:10:33
404
wunmi_living
wunmi_living :
yeah I can testify but them get money 😂😂😂
2025-07-12 12:46:21
32
tomori200
Niffy❤️ ||Virtual Assistant :
I Dey bath for night or midnight and that counts for the other days sha , na morning wey everybody Dey bath I just Dey sleep 😔😔I work with Auckland time zone
2025-07-13 18:36:36
66
...pressy
Pressy 😍 :
I wish to be a remote worker too help my life 🥺
2025-09-04 07:48:22
90
rosyva63
Roseisheir🫧🌹 :
I dey baff ooo… i dey even spray perfume
2025-07-13 08:32:20
54
mo_renike__
Mo :
na person weh e code dey run without errors go remember bath o my dear brother😭
2025-07-12 21:24:36
94
lindahellen95
Linda👩🏾‍🦱 :
I ran away from remote job its not easy😭😭
2025-07-14 19:24:29
11
olawale.84
olawale.84 :
Wallahi, just face me directly 😂. I just remembered I haven’t taken my bath in three days 😂. If I don brush, that’s all 😂.
2025-09-02 11:15:33
82
dcreativefreak
Dcreativefreak 🫧 :
Wetin concern you😂
2025-07-13 12:34:06
80
d.toyosi
Toyo | social media manager :
If person bath too much self body Dey fade 😩
2025-07-13 08:39:04
63
hameed_634
HAMEED :
why you cast us like this
2025-07-13 10:10:10
5
basit.cmd
basit. :
Small secret you don cast am 😭
2025-07-13 03:23:36
35
for_lexxi
Olayinka ⚠️⚖️ :
😂na you sabi o…we just bathe late
2025-07-13 17:48:25
34
ameey_yrah
amira🌸 :
I Dey bath abeg 🤣🤣🤣
2025-07-13 21:46:20
5
logonokiking
Logoncre8tive Touch🖌️ :
Walahi no be lie,once I sit down with my pc I fit no open my entrance door for like a week
2025-07-13 03:32:51
26
artbydipo
Oladipo :
Irole lama we 😭😭
2025-07-12 19:55:47
90
susuofaka
Susu dollars 💵 :
No vex 😩😂no be our fault if we go bath them fit sack us
2025-07-13 07:07:02
42
chinonso_favour
Darel🎀 :
i need remote jobs.... please someone should give me a try🥺
2025-08-25 08:38:22
10
To see more videos from user @theonlymaleek, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About